@gbenjo2: #onthisday #fyppppppppppppppppppppppp #viralvideo #trendingvideo #tiktok

@Gbenjo
@Gbenjo
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 03 August 2024 08:09:27 GMT
437343
48377
1705
10222

Music

Download

Comments

marleba26
Marle official 🌎 ⭐️ :
E go still reach your turn 💔😂 Omo ale
2024-08-03 23:04:20
686
ajayi433
Brymoh :
No vex nah usman 😂😂
2024-08-03 15:52:44
152
saheed812
𝐈𝐃𝐀𝐍 🙌𝐃𝐀𝐌𝐓𝐎𝐏🦾 :
Na waiting I dey avoid be this
2024-08-03 13:53:31
456
peace4787
peace ✌️ :
Yoruba too sweet abeg 😂😂😂😂
2024-08-03 17:55:33
132
wesleylolade1776
wesleylolade1776 :
that's why I jejely born only 1 pikin 😅😅
2024-08-03 18:17:14
88
okanlawanoluyemo
adewumigold :
😂😂😂😂 them no born me well make i save this video
2024-08-06 11:06:46
11
arikyalapepe1
arikyalapepe1 :
Nah why i never marry be this, I swear I be 27 years with single life without picking or marry, am scare of single mother 😭
2024-08-05 16:14:09
30
arikeade9706
arike :
He pain me say I no get dad again 😭😢
2024-10-09 10:30:36
2
241elizabet
Rose elizabet 241 :
make i connect am with BT make i play am give my pap 😂
2024-08-06 20:08:38
33
hor.lah8
hor lah :
Me watching this beside my dad 😂😂😂😂
2024-10-09 19:14:13
3
kay2_richie
iyiolakolawolebob :
Na stage #504 be this 😂
2024-08-03 14:20:56
43
naheemah55
QUEEN NEEMAH❣️ :
wetin b dis song wey I no fit play in front of my dad,its just that I no geh extra life
2024-08-07 19:37:40
29
kadibayodeji
KaddyB ayodeji :
Don't worry e go reach your turn😆
2024-08-03 19:33:50
43
ayobami_023
🤘🤡💔 :
Sending this to my dad ASAP 😂😂😂
2024-08-05 19:59:00
7
kennyelct
Kennyelect :
na waiting i dey avoid be dis oo
2024-08-03 20:20:50
22
ideraoluwa550
ꨄNehmat💕 :
My son Chinedu 😭 No vex abeg 😂🙈
2024-08-07 00:25:43
12
baskid7
GRACEBOY BASKID 🥰😘😘❤💙❤💯 :
nah watin I dey avoid be this I swear 😂😂😂😂😂🤩🤩🤩 make my child no tell me shey when you know you are not ready why do you born me 😂 that kind thing 🤩🥰🥰🥰
2024-08-07 08:37:46
2
benjamingarrtter
Benjamin Garrett :
keep this track till grow up I believe your son's go need it to play for you .🙏🙏🙏🤲🤲🤲💯💯💯
2024-08-07 08:20:38
7
mammiecool1
mammie cool 1 :
they no born me well make i play this video near my papa i go regret my self
2024-10-02 21:32:40
3
rich_forever82
DR€@M ⛷️🏂 :
Wetin be this 😂 🤦‍♂️
2024-10-09 13:55:42
1
foodietwins1
lollipop 🍭 🍭 🍭 🍭 🍭 🍭 :
the day I posted this on my status na curse I collected from my bro I told him instantly na cruise ooo I laugh that they
2024-08-09 18:15:48
2
temiloluwaayoola1
Temiloluwa Ayoola :
make i send ham to my Papa 😂😂
2024-10-10 19:44:48
1
tmrus2
📷⚠️ :
which stage be this 🙄
2024-08-03 14:30:15
1
immexmoney
IMMEX MONEY 🤑🤑 :
he go soon reach your turn😂😂😂
2024-08-12 07:44:02
1
To see more videos from user @gbenjo2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About