@teee.dollar: My HEADMASTER😩🔥 @🌍G🌎 #tdollaroflagos WATCH full video IG🔥🤯

Teee.Dollar🥷
Teee.Dollar🥷
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 04 August 2024 08:36:23 GMT
2734981
443302
6431
2014

Music

Download

Comments

chineduhenrybobby
kidwizzy :
tee dollar ogba mi please do a colab with Larry baggy and Bosco boy🤲🙏
2024-08-04 08:59:48
1017
pettter_01
Peter of kwara :
Where you nah keep skilo Richie before nah 😆😂
2024-08-04 08:52:24
1963
i.a.memry66
I.A.M EMRY :
U and Larry who sabi pass huh 🤔
2024-08-04 09:04:37
103
jefferybtc01
—Jeffery BTC 💫🌍 :
Larry still sabi pass 2 of una 😒
2024-08-04 22:28:01
254
jamalidowu
wagwan✌️ :
this one fast pass Larry ooooo🧏
2024-08-04 08:41:04
1290
bamideleadeleke8
bamideleadeleke8 :
Una wey Dey praise Larry tee dollar is back o 😂
2024-08-04 09:49:22
333
quawileezyslsb
Ban dee👿🖤 :
Plz tell me who be Larry for here, Legend pass hero ooo
2024-08-04 12:28:58
146
dcsantino0
dcsantino0 :
I wish Odogwu Mara 💯💔 was there too 🥷🏾
2024-08-05 10:05:51
112
maraskizzy.02
🐲Mara skizzy🐉 :
where Larry dey when tee dollar dey give person joy ❤️🔥
2024-08-04 10:13:10
192
heis_rhmez
Emmy_rhmez :
tee dollar good normal 💯 buh Larry na ogba pass ogba💯💯
2024-08-04 12:16:18
114
ifeanobi10
I’m ife_anobi001 :
Normal Larry nah principal
2024-08-04 22:39:53
21
favorite.lizzye01
𝕃𝕀ℤℤ𝕐𝔼 𝔼𝕄𝕆𝕁𝕀➽ :
e go sweet oo if teee.dollar and Larry shoot together
2024-08-04 09:44:50
47
azmuller19
🥷..! :
When I watch this video I con remember say skilo Richie dey tiktok 🥱😹
2024-08-04 10:41:03
248
_mhide18
Ayomide🙃❤️ :
Does the president relply!?😌
2024-08-04 08:39:53
719
daddyjames793
Daddy James :
omoh skilo richie i try for you i make sure tee dolar meet you back i always tag him all your video i thanks God 😭😤
2024-08-04 09:10:42
27
_mercy.xxx
Mercy🦄 :
ONLY ONE OGBA PRESIDO🔥🔥🔥❤️❤️
2024-08-05 21:52:15
47
callmedebrixx
DEBRIXX🧃🚀😈 :
As I saw this video it reminded me of odogwu Mara🤦🏽‍♂️may his soul Rest In Peace a very good dancer nd their trio is unmatched🥲
2024-08-09 11:52:14
16
kokozairia606
ogba promoter :
Teee Dollar, see i no know wetin to rate u again, u are above rating, dance go dey put smile for person face ❤️
2024-08-04 08:49:12
448
small__bundle
ŠMÄŁŁ_BÜÑDŁĘ❤️💐🦅 :
We miss Mara 😭😞😔💔🥺
2024-08-04 08:54:28
3
ifeco__boy
ifeco PLC 💫 :
ogba is fully back ♥️😂
2024-08-04 09:54:16
331
callmehorlar
……𝙃𝙊𝙍𝙇𝘼𝙍 ‼️🥷📿…… :
Num one ogba I too love you 💞💕
2024-08-04 08:44:14
155
teee.kesh
** ~Čùtę thüg*~~*🥷🧟‍♂️🦹‍♀️ :
No dey compare Tee dollar with anybody na money make tee dollar dey relent he Dey dance pass thier papa 😘🔥
2024-08-04 10:44:37
36
vitty.snr
Vitty Snr :
I vex wake up this morning 😡 but as I see OGBA , overjoy just won finish me 😎🤗❤️❤️
2024-08-04 09:14:02
92
inoknowmyname
inoknowmyname :
Our ogba tee dollar is back 😭
2024-08-04 09:33:01
196
prettyfavour666
prettyfavour666 :
If tee dollar reply i go first faint 😭😭
2024-08-04 09:17:20
12
To see more videos from user @teee.dollar, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About