@yourvillagepeople_1: Una dey hide update 🤦🏾♂️ #fyp #duet #stitch #naijatiktok #foryou #iamyourvillagepeople #fypシ゚viral #viral
Everybody Hates Riley💀🇳🇬
Region: NG
Monday 05 August 2024 16:57:13 GMT
Music
Download
Comments
Iam_cane :
My trash can don full with chicken republic 🤣
2024-08-05 21:02:35
529
Tobiloba :
maybe the chicken don die before they cook am
2024-08-05 17:06:06
583
Gorhd zillar :
nah last year dem do the promo nah...I just check now i no see promo nah
2024-09-13 14:15:48
0
akoreroviano :
share update guy which chicken Republic
2024-08-05 17:03:27
46
Cakes and Treats in Benin City :
If you go chicken republic direct na normal price you go pay o
2024-08-05 20:36:03
7
Isaac Abundant (Miracle) :
I go use 30k by 30 plates dey store for fridge dey chop for 30 days in the month.
2024-08-05 17:42:51
311
Allen_nade :
Delivery 700
2024-08-05 17:12:57
72
Real_Josh19 :
Omo I buy 15 plate oo na wetin i de eat since yesterday 😂
2024-08-05 17:12:22
139
UNKNOWN :
Me sef no know too😂
2024-09-11 13:18:33
0
verified stalker ✅ :
Make Una no too cast this update before chicken republic go change their mind 😭😭
2024-08-06 11:11:40
11
Drèãkø :
I buy 5 plates today😂😂, e dey worth am aje
2024-08-05 21:41:11
25
DC lighton30 :
Na truth ooh for my area
2024-08-31 16:07:40
0
Fehmi_isnotakid🙂↔️🍃 :
Na 2k for my side😭
2024-08-06 00:12:52
3
ÂCKERMÂN :
If no be the 1k meal where I for dey😭
2024-08-05 17:05:19
30
favefavy@19 :
Warri own dy do if yes abeg where Dey tay dy order ham😩abeg make una talk fast😂
2024-08-08 12:05:02
1
Anderson jnr :
no comments keh😂😂😂
na me be the first
2024-08-05 17:01:52
23
Charles🫧 :
na wetin I still buy chop this night sef 😂😂
2024-08-05 20:39:22
3
eddetron🌎 :
u don go cast update
2024-08-05 17:02:46
54
itsthejoeker :
No cast am now. Dem go now increase price 🥲
2024-08-05 17:05:37
104
KusEmpire :
i flex this combo I swear.. .. Chicken Republic ugbowo Benin......I eat combo for weeks🤣🤣🤣🤣 straight
2024-08-05 21:05:56
4
Diamond❤️🩹🕊️ :
I buy am fr my side 1500 the thing shock me💀😂😂😂
2024-08-06 15:54:08
4
festuskoyenikan :
😆😆😅 who who go borrow me 2K
2024-08-05 21:08:43
0
Laura :
I’m bothered o
2024-08-06 07:52:53
0