@izzy_ogbeide_backup:

Izzy Ogbeide
Izzy Ogbeide
Open In TikTok:
Region: GB
Wednesday 07 August 2024 18:49:12 GMT
2514998
218980
17861
8238

Music

Download

Comments

flourishsparks
FLOURISH SPARKS APPARELS :
Guys ,make we visit Regina Daniels page
2024-08-08 00:01:12
2895
sandrachi17
Sandra love :
saidaboj relpy regina keh, what am i doing here kwanu, straight to her page 😂😂😂
2024-08-09 21:36:36
599
tinawilliams272
Lady m :
izzy 😂😂😂😂 na really owokhhe epa 🤣🤣🤣
2024-10-14 13:02:33
0
irenemorgan42
M🥶o❤️r🦋g🍷a💋n💎 :
Make una nor vex Na me swear for Regina Daniel😂😂
2024-08-07 22:55:19
3908
alex_ebenezer
ALEX_EBENEZER :
I no blame her, na Ned Nwoko i blame..
2024-08-07 20:10:35
2201
maris_mena
MMK :
Pls what is the meaning of epa Abeg 😭
2024-08-07 19:21:59
649
efe_mena19
Efe :
Make 2003 pikin Dey advice us money na u cos this one 😂🥰😂
2024-08-08 05:06:09
1777
bridgetfragrance
Call_mi_bridget :
Somebody said Ned should marry all of us so that we can rest😂😂😂😂😂😂😂😂
2024-08-07 19:48:29
4199
maxguy225
Maxino :
If Nigeria good, she go marry ancestors? Since her hubby be senator for years, wetin e don do for delta state?
2024-08-08 05:30:04
1432
faithamaka560
Amaka🦋🇳🇬🇬🇧 :
Make Regina swear say she love oga Ned😂😂
2024-08-07 20:53:38
3297
kulture570
K🎀🫧 :
Who Regina Dey shout for ??😂😂
2024-08-07 19:08:09
4484
babydessy5
@babydessy :
Omo but wait o I no see anything wrong in what she did o
2024-08-08 02:14:43
667
glorialay7
Glorialay :
Since she marry epa I nor like watch her firm again I nor just know why
2024-08-07 19:43:19
1875
themechanic_100
The mechanic :
very soon na Emmanuela go dey advice us😂
2024-08-08 13:01:56
356
baby_winnie60
Wini🐰🍨🎀 :
Like say na she dey pay the nanny and cooks 😹😹
2024-08-07 19:43:53
1066
beautyfullempire
Beautyfullempire :
D only person wey fit insult REGINA 😂😂😂Izzy u nor Dey fear 👍I like i sha Izzy ❤️❤️
2024-08-07 20:08:28
483
joynally
joyegharevba431 :
why marcy Johnson never talk ehhh madam Regina Daniels 😒😒💔
2024-08-07 19:38:35
1061
cindybae4286
CINDY💐 :
I feel for her ooo😭😭😭 is too much 😂😂😂she was feeling so important that’s why she made that video
2024-08-07 20:54:01
394
user462848586
Creamy🍦Dinky :
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣Finally d gods have spoken 🤣🤣🤣
2024-08-07 20:10:31
200
queensarafina2olotu
King❤️Sarafina🇳🇬🇲🇾🇨🇦 :
Put Ring light for face😁😁😁😁 dey addresses us small regina for yesterday 😁😁😁😁😁
2024-08-08 02:04:31
171
dionnne3
DEE💟 :
Tomorrow now you go hear pls subscribe and share on YouTube videos 😂😂😭 , she don dey shout for them 💔👋😂
2024-08-07 19:25:49
271
haywhy_collectibles
adelagun ayokunmi :
na the "you dey craze" dey always sweet me😂😂
2024-08-07 19:22:59
1188
tramama71
Tramama :
overdabi dey worry am
2024-08-07 19:44:47
126
rejoice_ayogu
Riri💙 :
No be dem talk say na Only Regina Daniels fit advice dem for this life ? 😂😂😂😂😂
2024-08-07 21:02:45
1682
lizzygold5548
Queen Lizzie :
Madam Izzy Abeg u self rest
2024-08-07 20:48:40
95
To see more videos from user @izzy_ogbeide_backup, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About