@evilfund16:

Evilfund1 😈
Evilfund1 😈
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 08 August 2024 06:33:29 GMT
283120
21689
1659
296

Music

Download

Comments

aom_olanrewaju
Ola :
Na 16m you buy the land?
2024-08-08 07:44:50
921
imolethankgod
imole oluwayanju :
let say you buy 3000 blks @500 each making 1.5m, cement 45 for 3000 blks plus all casting let say 10 bags... making 55*7500 as at today=412500,workmanship -300k for 3k blks plus xtra 100k for dig cast
2024-08-10 10:36:47
61
kellymonii001
Kelly monii :
E no pass 3.5m
2024-08-08 12:08:59
214
bigfrwesh
EVIL ERIMUS 😈 :
Your audience suppose be people wey never build,Us wey don build know say the level never chop upto 4m
2024-08-08 21:33:09
2
hardelanidc001
D.C💔🏖️ :
I also spent like 700billion on mine
2024-08-09 04:34:03
103
ololade20021
Wealthy person has arrived :
Make una go check hin page 😹😹😹😹😹
2024-08-08 15:51:20
122
aza_boss_1
VILLAIN :
Highest 4 to 5 M
2024-08-08 07:42:09
27
just_hessay
Hessay :
You forgot to put point after that 1
2024-08-10 22:38:50
14
mollyharty2
Molly harty :
When I Check your page he be like say na you be the bricklayer
2024-08-09 08:40:58
217
in0violence0i0stand
صديق :
I no fit say you Dey lie o but I buy 2 plots of land use 3.5m fence am round 😭💔😭
2024-08-08 20:34:21
5
shalli.funds
Shalli funds :
Na 16m you buy the land?
2024-08-10 17:59:39
2
geemoney199
𝔾𝕖𝕖 𝕞𝕠𝕟𝕖𝕪 $$ 😎👽 :
Guys I don give up ☹️😩
2024-08-08 23:31:16
7
nwaliwisdom
Nwali Wisdom :
E no pass 3m both de land
2024-08-08 10:47:42
11
wizzyfundz10
Wizzy_Fundz :
Una go dey lie 😂😂
2024-08-08 22:19:20
1
ask_of_power_pounds
ASK💫OF😈POWER💥POUNDS :
this house nor go pass 4 million 😂
2024-08-08 21:20:30
17
001_of_mexico
saz GT 🇲🇽🇲🇽🎊 :
na person send you make you dey leave change for Engineer😂😂
2024-08-08 22:26:57
6
larry__o3
Larry😉 :
Tell contractors make them bring receipts
2024-08-10 17:38:07
2
niki_terry
niki_terry :
una go just wake up dey lie
2024-08-08 10:36:01
15
bigchariz676
🤡🔫Jǒkěř🤡💀 :
If to say we never do am before we go belive 😂😹 If you talk say nah 5m seif I know go greee 😂😹
2024-08-08 16:02:05
33
dafreshdml
DAMOLA📿🕌 :
Na 100 million I spent on foundation alone 😌🤲
2024-08-08 21:38:27
10
legacy7096
LEGACY$$ :
17m na for full standard house with properties
2024-08-10 19:45:17
0
_alhajigusthavo
الحاج غو ستافو 🌟🤍 :
Na 15m you buy land?
2024-08-08 17:29:09
2
favour_743
FAVOUR🤍 :
Dem won make others wey never do am dey fear 😂
2024-08-08 16:46:10
1
horlamilekan745
Horla dc❤️ :
Na promise land u buyyyy🌚
2024-08-10 20:06:36
3
zileesky_nba
zileesky_NBA :
You buy 15m land?
2024-08-08 22:09:34
2
To see more videos from user @evilfund16, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About