@shuga__plum7: She threw a chair?!!!! #shuga_plum7 #shugaplum #gentleparenting #children #parenting

Shuga plum
Shuga plum
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 08 August 2024 15:18:06 GMT
311077
40832
2092
1186

Music

Download

Comments

habbhy
habbhy :
my daughter is 2yrs she no understand gentle parenting at all and me self full ground for her because you either bend to my instructions or we die here 😅😅😅
2024-08-17 11:15:24
1923
dejoice3
dejoice3 :
my baby of 1yr slap my eye omo she collect wotowoto....
2024-08-17 19:23:59
777
cysgift
Waritimiebi👑❤️ :
Thank God I have seen my people 😂😂😂
2024-09-18 11:26:09
0
bukunmi9681
bukunmi :
I swear gentle parenting is not for all children ohh my first born too ehh if she do anyhow she go see anyhow if the father do anyhow him self go collect 😒
2024-09-20 12:54:50
28
mommyandme0.6.5
😍♥️Sophie&leola🧸🎀 :
Gentle parenting no Dey work Abeg 😫if i didn’t shout my lungs out my girl go just Dey look me wetin do this one 😂😂
2024-08-17 14:23:06
256
mimianker2
Mira🌺 :
The one wey Dey vex me you go on your phone Naso them go con surround you like say na cinema😂
2024-08-18 21:58:32
209
user9168632021901
Mummy crystabel :
My 4 months old baby sef don dey collect 🤣🤣🤣
2024-08-17 12:31:03
330
qwinnice1
qwinnice1 :
The kind of things i face when i go for makeup home services,God is helping me to control myself sha because……😂😂😂
2024-08-18 09:18:42
60
mimisleek01
MiMi Sleek :
shuga be calmingooooo Remember you are a chosen🤣🤣
2024-09-25 22:07:30
0
ada_omaji
ada_omaji :
Wait till u enter labor room😂😂😂
2024-08-20 17:08:28
9
tinacutielove
BossTina💍🦋💫 :
Louder 😩😂😂😂😂
2024-08-23 08:58:21
128
truemind0_
Mr Akpos :
Sha don’t touch my child o
2024-08-18 05:47:44
159
rukia2191
Rukia😏 :
but born ur own first u go understand
2024-08-18 11:33:14
3
susans_props
SUSANS_PROPS :
Na all these new generation parent cause am
2024-08-17 11:19:41
237
omogemamah
OMOGE :
But 2 yrs never get sense nah
2024-08-19 09:58:19
42
fazzy_ezzy
fazzy ezzy :
Gentle parenting keh Wetin do slippers and garri tuner i receive so everybody must collect 😌😌
2024-09-30 20:17:05
3
midehcorner
Midehcorner :
My Jnr sister Dey fear me for phone sef 😂
2024-08-17 10:30:24
66
sibandajoy
sibandajoy :
l cant even gentle parent myself am african even the holy spirit is not gentle with me
2024-08-08 23:06:41
73
kakadyke
Paschal OjiDike :
Your Husband and your kids are beyond lucky! Them no know wetin God do for them!!💯🙌🏾
2024-08-24 08:57:04
13
blessritzy
BlessRitzy :
My big sis base in the USA, she is telling me that she wish to send her kids down to Nigeria for secondary school 😂😂😂
2024-08-17 15:28:33
88
odinakachimodester
🧜Modest🫶. :
Who noticed that those people wey dey train other people's children no dey get mind train their own well 😅🤣😂. Even d ones wey dey make mouth self 😅🤣😂
2024-09-02 06:27:37
5
onyinyechi.silver
Onyinyechi Silver :
Nne the reason I love you is you’re well raised like me thanks to my parents I’m enjoying my life now
2024-08-09 20:45:21
27
kweenamiami5
Kween Ami 🦋❤️🌹💯 :
Me and my nephews on dis table, 😂😂😂 to d extend they will be asking me whn are u going to ur house . Them done tire for me 😂😂😂😂
2024-08-17 18:32:28
42
queenjay7348
princess Joy❤ :
Only eye sef my girls don cooperate because dem dey collect, even the one of 1 yr knows better.
2024-08-17 09:31:02
155
mhizruthie17
Destiny :
my one month old self don dey collect small small
2024-08-17 14:42:41
13
To see more videos from user @shuga__plum7, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About