Abi person weh Dey write sound for Wizkid don die ? 😅
2024-08-09 05:54:40
101
Clinton😑❤️ :
Omo wizkid don finish 😭😓young duu self come better pass am Omo
2024-08-09 02:16:07
136
BIG⭐️🅰️DE🎭😈☠️ :
Wizkid don finish i swear asake go dey regret now say he put wizkid inside that album
2024-08-09 05:52:17
61
preciousperky1 :
I know say I be wizkid Fc but you no try at all waiting be this 😂I feel like crying 😭 😂 abeg shame Dey catch me 😭😭😂😂
2024-08-09 07:03:18
42
your_baby_karen :
without wizkid music i no fit last 2 days 😭
His music is my peace of mind 😌 ✨️
2024-08-08 23:58:39
168
Smiley Perry :
Wizkid FC's gather here
2024-08-09 01:23:58
163
prinzzGaneey25 :
Na now I know say wizkid life don spoil truely kai 😢 asake wanted to give us hit and vibes but wizkid caryy him emotional feeling go spoil dey song 😞
2024-08-09 07:02:28
24
Wizkid 🦅🦅 :
Wizkid nah angel ❤️🦅
2024-08-08 23:41:08
131
Karashika😵💫🧚♀️ :
If wizkid never put joromi for him song e never complete😂💀Fc’s Alfa na 😭
2024-08-09 09:06:56
13
Oliver Jones :
this boy don go spoil asake song😆
2024-08-09 09:19:15
8
Gbolahan📍💂🏻 :
me self sabi pass wizkid 😂😂
2024-08-09 06:23:50
7
Gidiexclusives :
omo, if this dey Asake trutru, the guy is blown... emotions filled
2024-08-08 23:47:47
58
Patience Boy :
man Really delivered.
fc till last breath
2024-08-09 05:39:58
60
💔 :
The lyrics are so deep 😪💔
2024-08-08 23:39:06
80
TALLY :
You think say this one de shout like davido 😂
2024-08-09 07:24:00
36
kim07 :
E don cast ayo we no Dey chop that one again
2024-08-08 23:57:33
30
Valtorix :
fc make una talk truth this song no gbam
2024-08-09 02:52:25
20
Ç Láughtèr :
Shey we no get gbedu😩🔥 again for this country..can t even play this inside Club 😬
2024-08-09 02:47:30
16
YoungTizzy🥲🌚😈 :
if I talk na them go say na hate...but let's say the truth with all the Shakara see waiting he they sing well I wish him good more grace shàa...all for love❤️💯
2024-08-09 07:00:36
6
Heritage 🌝🤘 :
This one no be shout man finish work 😁❤️
2024-08-09 00:17:47
27
Sodiq_2789 :
I think Wizkid lost inspiration after he lost his mother😭 but I still believe in him 💙
2024-08-09 11:03:21
6
rose B💔 :
Omo I can now sleep
2024-08-08 23:55:55
15
Della🥰 :
My ex go don dey craze for this song now 😂
2024-08-08 23:50:52
16
💔 :
Deep lyrics no be noise o ❤️
2024-08-09 00:05:19
8
Taylor :
nah intelligent people go know the lyrics deep
FC forever
2024-08-09 08:42:31
7
To see more videos from user @kjlyrics, please go to the Tikwm
homepage.