Baba don forget say his wife they follow him on social media
2024-08-12 19:36:22
174
Ayobami6443 :
I need your advice guys. What business can I open in the front of prison?
2024-08-12 17:56:46
83
BurakOfc :
She wan use powerbank continue the Mission 😂
2024-08-13 21:31:40
5
IBISCO RICHEZ♊️❤️ :
Even if u can’t pay tell the guy to come fvk for free😂😂😂😂
2024-08-12 17:07:55
127
💛Queen~Ebony 🧜♀️ :
I need boyfriend 🤲😩
2024-08-12 23:39:06
21
Ehemare❤️🦋 :
Akika😂don exposed himself 😂ooo
2024-08-12 21:47:06
15
Wumisolaadeife42 :
egbon una dey use money gbe olosho abi you no use? i dey wait for reply😂😂😂.
2024-08-12 19:48:28
8
🍁 :
How she wan take explain to God now cos she was caught in the act by messenger of death himself 😂 God forgiv me🤲 But I don’t know how girls have the mind of inserting things other than kini inside
2024-08-13 06:43:47
18
Loba clever 🆙 :
Werey, you just dey scroll up and down you sef write something
2024-08-12 22:09:11
5
Abike de strong woman💞💝 :
i be aboki an no understand waiting u dey talk self 🤣🤣🤣🤣🤣
2024-08-13 20:24:37
1
Aisha Humaira Yahaya :
thank God say i no dey hear yoruba😳
2024-08-12 17:14:29
106
temmy :
this one deep ooo
2024-08-12 17:02:48
18
Israelium🫶🥰 :
Who Dey laugh Abeg 😂😂
2024-08-12 20:37:58
36
🦋 Betty - Bee 🌹🥂 :
I need boyfriend
2024-08-13 11:01:39
2
Gold :
Abi make I tag my friend ni 🥺😂😂
2024-08-13 01:33:17
1
🌹🥀Kolly__Jay🥀 🫴 :
This video funny 😂💔
2024-08-13 22:52:50
1
d.greatakinfap :
watin she will go tell God 😂
2024-08-12 19:19:30
3
Olarinde Ayomi :
Rosco price too high with touch of sweet 🤣🤣🤣
2024-08-12 17:17:50
54
BigOlaotan🍒💕 :
Wahala I don make order make I go collect my money back 😂😂😂😂
2024-08-13 12:12:38
7
olaitan :
Who be that guy way Dey normally laugh for you video make we see him face nah 🤣🤣🤣🤣
2024-08-13 22:28:37
1
Sean Kean :
wetin she wan tell God
2024-08-12 16:56:43
27
To see more videos from user @akikalmd, please go to the Tikwm
homepage.