@zanniels: The real princess #sophiathefirst #promqueen #promdress #zaniels #fypシ

Zaniels fashion outfit
Zaniels fashion outfit
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 13 August 2024 06:38:10 GMT
194897
34597
760
1225

Music

Download

Comments

thelma_baby
thelma_baby :
She look like trench boy younger sis @worer ebele
2024-08-13 19:59:53
506
mimi_charlie3
Mimi_Charlie :
She resemble trench boy sister (ebele)
2024-08-13 20:34:49
110
yinke_12
A💐🌸 :
Na me wear blue jealousy wan kill me😭😭
2024-08-13 19:05:46
2348
mercyemeh1
Nmesoma 💊 :
She looks so much like @wore ebele
2024-08-13 17:50:20
121
baebijay1
Baebi 💙🦋 :
Blue's mind: Nawa ooo, some people dem too do oo 😂😂
2024-08-13 21:38:50
873
etomisophia
Sofeya🎀 :
She’s beautiful 😍😍
2024-08-14 01:27:51
51
pretty_pet0
__Dhamy__🖇🧃🔮💶❤️ :
That girl wey wear blue Dey vex 😭😂😂
2024-08-13 16:06:02
1182
oluwabukunmi06
Bukunmi :
Na me wear that blue gown😊
2024-08-13 12:52:33
485
divinebeauty_2
Divine🥺 :
Am d girl on pink 😭😂😂
2024-08-14 03:06:39
1
pweteenia57
SayRah 💙🦋 :
na my sister wear blue... and we warn her oo
2024-08-14 00:39:11
36
justababy12
Just a baby💕🥹 :
If nah me be that blue I go just go house 😂😂
2024-08-13 22:26:27
66
praise4143
Praise :
Blue's mind: Nawa ooo, some people dem too do oo oooooo😂😂
2024-08-14 00:07:28
3
winifredasante21
Obaa💕Yaa ❤️🥰 :
What was actually the occasion
2024-08-14 00:57:53
3
_mhedhaypearl_
Oyindamola❤️ :
I’ll never be poor in my life 😩🙏❤️
2024-08-13 18:06:53
16
adoreablemiles
💕🧃🫧Ami nwa💕🧃🫧 :
Na me wear pink gown and as you can see am surprise
2024-08-13 18:24:22
432
kristain55
kristain Dawavie :
Na wa ooo some people them to do ooooooooo.
2024-08-13 19:32:34
45
pure_art01
🥺❤️‍🩹 :
Na my sis wear blue gown , she tell me wetin happen 😂😂
2024-08-13 19:26:30
35
lilybae59
Your girlfriend :
The gal on pink is amazed
2024-08-13 23:53:48
5
veralynwhite
veralynwhite :
See the eye way the order contestants take Dey look 👀 her,is like can I borrow your parents 😂🥰
2024-08-13 13:27:56
187
favorite_gurl_bella
🙂‍↔❤‍🩹 :
Ba me wear pink I dey plan evil😭😂😂
2024-08-13 20:32:43
38
chefamandaroyal
Chefamandaroyal :
This is what I can do for my daughter 😂me wey like fashion like mad 😂
2024-08-13 16:37:14
9
real_sheedah
Sheedah :
And I tell my mama say make she no wear that blue gown for me oo🥺😂😂
2024-08-13 21:48:05
4
inyangpeace4
Peacy🤍❤️‍🩹 :
Na me wear pink … I Dey think😔😂
2024-08-13 18:35:34
71
_realdaisy
The unusual girl🌚❤️✨ :
Comment section wan finish me 😂😂😭
2024-08-14 00:48:21
3
classicolawummy29
classicolawummy29 :
Nawa oooo some people Dey too Dey do ooo 😂😂 I mean she is so cute ❤️
2024-08-13 23:39:30
1
To see more videos from user @zanniels, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About