@ayoka3468: Replying to @Ajoke

ayo34
ayo34
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 16 August 2024 13:50:54 GMT
676679
68949
1177
1101

Music

Download

Comments

ruqqie_gold
Ruqqie_gold :
Ajoke na you get am? allow her enjoy what she buy with her money na elejo oshi
2024-08-18 13:58:55
46
ajoke_ade74
🎀ẞhẽ ÏŠ AÏŚĦĂ ✅🤞 :
What about people that don’t even one ☝️especially me 😂
2024-08-17 05:59:24
364
alimatshofela
nifemi :
wetin concern dem,amebo everywhere
2024-10-17 17:28:44
0
emily2dworld
Baby yoo foods :
I don’t understand how someone go Dey drag person ontop of her property me way get one ☝️wig since 2020 and I still Dey wear am till now
2024-08-16 14:28:37
568
big_tems_0
big_tems_0 :
Wen no be say she borrow am egbami 🤩
2024-08-16 13:58:25
136
tswears
TSWEARS :
Make I no wear wig wey I use my money buy keh 😂😂
2024-08-16 20:39:50
101
mhideybaby17
mhideybaby17 :
Why the girl self private her account
2024-08-17 09:32:39
9
maranochstitches1236
ogunyemi nora :
abeg at least na you get am,abeg dance very well to prove them wrong let them know your happiness matters a lot to you
2024-10-15 20:06:13
1
25mahmah
💫💦🍀odunayo💫💦🍀 :
Na the shue Dey give me joy 🥰
2024-08-16 14:24:26
9
omolabake40
Y’all_meet_abake :
Evidence say she no borrow am make una rest ontop person matter 😒
2024-08-16 18:40:53
3
nails_haven2023
ILORIN NAILS TECH/NAILS_HAVEN :
That 100% assurance say she no borrow am
2024-08-17 15:06:20
3
adeolamhi36
ღ𝐀𝐃𝐄𝐎𝐋𝐀🌸 :
You sha no borrow am 💜
2024-08-16 14:16:55
4
fadila89745
fadila :
no mind them,even without wig you still fine
2024-08-16 13:55:16
8
abiola.11
Abiola💕 :
At list she no borrow am 😏
2024-08-17 09:10:47
16
tolu732
Tolulope :
Buy for her nw aunty ode 🤨
2024-08-17 19:19:18
4
omotayomie1
____ANIKS CAKE 🍰____ :
Watin me wey don Dey wear one cloth since 2019 should do 😫😂
2024-08-29 11:16:53
4
ariketodun
BIG -ZEENAH😌🥰 :
Na you sha get am no he sey you borrow am abii wetin some people to do oooo 😩😹❤️‍🩹
2024-08-16 19:13:05
2
amopeherself.22
PAIN IS REAL 💔🪫🥹 :
You and this your dancing step sha 🥰
2024-08-16 14:07:06
8
petmonster2
~❤️Aderonke❤️‍🩹♊️~ :
At least she have one me wey know get anything nko 😫😭😂😂
2024-10-13 14:16:42
2
harike279
Shindara_12 :
Oloribu omo ni lady to comment yi na u buy am give her ni Abi Amon wa Daran bayi wig wey she just bought 😂😂😂
2024-08-16 14:29:11
4
topfemcouture
topfemcouture :
Na she get am she no borrow am now Rock joor anyhow you want
2024-09-29 19:47:34
1
damsel_66
Omo_lorlah :
we team 1wig gather here😂...its her wig she no borrow am
2024-10-13 16:36:16
1
iphemhideyamoke
iphemideyamoke :
when u don't borrow it my love use am as u like I love you
2024-08-22 16:32:07
3
hennyhorlar043
Ololade💕🌷🌹🥰 :
make she tell you say make you borrow her Abi which one be style style without wig you are good to go 💕
2024-08-16 14:31:59
5
honeyiswealth1
ifatosinatinumo🌹 :
On top wig I use my money buy 😭🤲🏼 una don Dey do too much for this app 😒
2024-08-16 19:19:03
4
To see more videos from user @ayoka3468, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About