@ayamkingsboy1: Sound @sis.ekwutos #fyp #fyppppppppppppppppppppppp #viral #ayamkingsboy

Ayamkingsboy1
Ayamkingsboy1
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 19 August 2024 07:19:40 GMT
147665
12243
482
690

Music

Download

Comments

cynthia..val
Cynthia Val :
Aswear I suppose don Dey drive Benz by now according to my plans 😂😂
2024-08-19 11:48:11
43
obi_cubana_2
King👑 OBIO :
you go dey plan life life go dey plan you 😂
2024-08-20 08:31:53
35
oloyesabiboy
OLOYE 📌 :
You nor gree work na 😂
2024-08-25 14:40:10
0
lolicassie
LOLI-FUN-NATION :
Them wan use advice kill me , something wey na money go solve na advice Dem give me
2024-08-19 11:15:52
25
princeugoloma
UgolomaTV :
I no dey plan again since 6 yrs ago I suppose to roof my house 🏠 I no dey plan again I have one room in heaven already
2024-08-19 09:08:56
14
user7271463614812
matty :
you go they plan life. life go they target you
2024-08-20 12:24:27
4
ayamkingsboy1
Ayamkingsboy1 :
Use this sound now 🔥
2024-08-19 07:26:38
2
itzblessednwaokij
itzblessednwaokij :
bro I swear I thought 💭 I was the only one
2024-08-19 07:26:06
9
ezeruthchikodi1
ezeruthchikodi :
according to my plan na today them supposed call me to bar🤣🤣🤣
2024-08-25 18:21:01
0
hakunamatatanyno
HakunaMatata :
No plan just Dey live ur life the go
2024-08-20 18:41:35
1
josephinalukas
josephinalukas :
when a target, targeting you first 😂😂
2024-08-19 07:31:53
11
chinomsomatthewem
ikenna nweke :
bro you just talk my mind
2024-08-19 20:29:20
4
icerobertoo
Michael Robert :
Na so, no blame this guy man. All my target dey target me.🤣🤣🤣
2024-08-22 21:47:52
3
saitulotanko
saitulotanko :
i plan myself that before ending of this year I go build house, now see me even land i no fit buy
2024-08-26 09:30:56
1
bigdum001
Obojiofor Chukwudum :
i dey tell you my bro.. everything way i plan dey plan me this year
2024-08-20 13:27:05
0
olapossible
olapossible :
You see why i wan go read event planner for school!
2024-08-19 21:12:57
3
chisom.nwojiji
simple B :
who noticed say Data no the last again
2024-08-21 10:54:23
2
shining_light27
Light🕊️🕊️ :
😅😅😅 abeg no target anything oo, make make e no target you😂😂😂
2024-08-19 20:12:40
2
catchandcrave
Catch and Crave :
🤣🤣🤣🤣🤣 my brother calm down this year never finish na 😅
2024-08-20 18:07:02
1
sonisavage321
Cakebysoni 💎🥰🌹 :
Na this year I plan marry before August 23rd 2024 but I still dey wait since August never finish 😭
2024-08-20 14:16:00
1
biggrammy313
BIG GRAMMY 001💗🦅 :
if you plan to buy house and car this year but unfortunately you didn't gather here 🤣🤣
2024-08-19 22:53:47
1
user5859800111581
user5859800111581 :
me self , according to my plan this year...Na this month I suppose Marry 😢..God help me
2024-08-20 21:22:43
1
callme_esther5
Esthers_Empire5 🦋📍💕✨ :
😂😂😂 I swear
2024-08-19 16:15:29
2
freddyscleanttv
@Freddy client comedy66 :
I swear Ajeh
2024-08-20 12:18:22
2
amarabae09
Ami's Bake💛 :
ahswear 💔😩😂
2024-08-26 15:25:12
0
To see more videos from user @ayamkingsboy1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About