We Dey call South Africa 🇿🇦 police for emergency 🚨 now 😂 No peace for South Africa 🇿🇦
2024-08-23 11:41:33
104
🌑🦇 :
As I dey order , I Dey bill them
2024-08-24 11:51:09
1
♍😒😏😡🔪🔪 :
I order wedding cake e go deliver tommorrow very big 2 steps cake
2024-08-23 13:29:24
20
$avage_🦇😵Block6☄️🔫 :
Which app ne this abeg ?
2024-08-23 11:13:15
2
Olanrewaju :
abeg make una teach us how to order ride ooo 🥲🥱🥺
2024-08-23 15:36:47
4
Olamide😡😡😡🦍🦍 :
The emergency numbers in South Africa
1.Police:10111
2.Ambulance:10177
3.Fire Brigade:10177
4.Emergency Services(all) 112😂😂😅
2024-08-23 11:59:32
1
Stanley🇳🇬 :
Imagine say na Ghana Star this
2024-08-23 11:24:41
34
teaser055 :
let there be peace please
2024-08-23 13:40:00
0
😈 GODGIFT🥶 :
i order 1bag of rice two 20 liters of grandnut oil with 2 cartons of indomie still use their bolt driver Carry the provision with one olosho I no try
2024-08-23 15:48:57
5
Rawdiamond18 :
abeg how I go take do this thing
2024-08-23 15:11:54
0
FX🃏 :
De dor banned me to da use bolt nowww 😂😂😂
2024-08-23 15:56:14
0
Sir———Muhammed21🤍⚽️🎶 :
They think say nah Ghana 🇬🇭 people 😂😂
2024-08-23 14:46:09
0
・ LUCA :
Abig how I go do my own 😂😂
2024-08-23 11:53:49
2
Dream chaser 460 :
Na etc full South Africa 🇿🇦 😁
2024-08-23 10:22:24
4
Øg müłłæ :
What is the meaning of this, what happen to luv for one another, where is our humanity as a Nigerian, somebody should give me link make I try de order home demolition company na payment after service
2024-08-23 12:32:56
0
Motunrayo Kolawole :
This is not funny, but i like it 😂
2024-08-23 09:15:23
1
Afterschool :
I don order gun for one location once e dey reach the location, I dey call police for emergency 😂😂 wahala for who dey that address 😂😂😂
2024-08-23 13:02:28
2
AZEEZ NICE :
dem dey ask for credit card cause I ordered plane
2024-08-23 18:40:45
0
𝓓𝓪𝓶𝓲𝓵𝓸𝓵𝓪🧞♂️ :
I don order demolition service for one estate like in SA
2024-08-23 11:22:44
0
Investor xcobar🥷🤍 :
The emergency numbers in South Africa
1. Police: 10111
2. Ambulance: 10177
3. Fire Brigade: 10177
4. Emergency Services (all): 112 (from a cell phone)
2024-08-23 13:47:50
1
火影 𝕊𝕋𝔼ℙℍ𝔸ℕ𝕀𝔼 𝕏 𝔸𝕣𝕞𝕪 :
Me order 27 Uber yesterday and cancel all when dem reach my side 😭😭
2024-08-23 16:17:20
3
🌑🦇 :
As I dey order , I Dey bill them
2024-08-24 11:51:09
1
DA Baby :
download download download Nigerians we keep it 100
2024-08-23 22:31:28
1
🙂↔️𝐓𝐄𝐄 𝐃𝐎𝐍☘️📿 :
I’ve booked 10 today we go again tomorrow😌 no room for peace😹✌️
2024-08-23 14:05:13
2
To see more videos from user @williams.asia, please go to the Tikwm
homepage.