my naija people abeg nor fall hands oooh
i wanna keep laughing
2024-08-23 18:30:55
1
☠️çüfrëy fx ☠️ :
na to see their airport give Singapore, abi make i calm down first
2024-08-28 03:25:36
1
Elisabeth Hansen :
for SA mind now nah white dem be 😅
2024-08-23 14:54:51
265
Verse :
so South Africa na "white man's land" now?
confused people 🤦😂
2024-08-25 17:02:45
1
JAYKING👑 :
see as I dey look my MTN SIM e be like I do do something make I drop update guys ? what if 100 million Nigerian MTN users borrow airtime?
2024-08-25 08:03:59
57
daddyo BMM :
Abeg Say SA get App way I fit Borrow money 😂😂
2024-08-24 04:40:18
1
Uncle Joe :
Order kfc or Mac Donald
2024-08-23 17:05:39
5
Dmc quavo :
make Una try de order home demolition company in South Africa na payment after service😂😂.. it’ll not be well with SA by now una suppose done know una mate 😒
2024-10-05 14:35:31
0
Lastborn7💥✌️❤️🇧🇪 :
Who know SA emergency services ma call Ambulance 🚑 😂😂
2024-08-23 23:39:55
2
QueenLee :
this SA dem no get loan app?
2024-08-23 20:00:09
174
mojirayo :
na loans we go start to collect online from south African banks 😁😁😁😁
2024-08-23 18:15:42
144
To see more videos from user @0lostboy, please go to the Tikwm
homepage.