Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@materoluselfdefense: Simple shirt grab escape you must know #fyp #foryou #fyyyyyyyyyyyyyyyy #masteroluselfdefense #selfdefense #judo
masterolu
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 25 August 2024 14:25:26 GMT
1133857
66661
3421
5106
Music
Download
No Watermark .mp4 (
2.42MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
111.68MB
)
Watermark .mp4 (
5.08MB
)
Music .mp3
Comments
Daniel :
😂😂😂😂nothin man nor go see
2024-09-07 14:32:16
0
Teddy 🧸🧸 :
Na cos yhu nor wear 35k polo 😂 😂 yhu nor go allow am even hold yhur dress 😂
2024-08-30 22:08:50
0
Ollu T :
I sabi the 2dude for oworo 🔥
2024-08-30 14:54:43
0
Bad bwoy dhee🍁🎶❤️ :
All this one no concern 2by2😏😹
2024-08-27 01:44:27
1
A-Town YD :
So you think as you owe me money and i’ve got hold of you like that,i won’t change hands as you move? dey play😂
2024-08-31 01:29:12
2
jay_jay0077 :
See as I Dey laugh…. Bros no go try this outside o…
2024-08-30 18:55:53
0
Kpaki😎 :
Na wetin i do way carry me reach heaven be this😭😂
2024-08-26 11:32:49
1
hemah :
Why isn’t he using the second hand ?
2024-08-30 11:50:19
0
*OLA* :
All this one no concern axe oo 😔🥺
2024-08-26 14:22:46
1
Gabriel Okeke :
what if I wore an expensive cloth and I don't want it to tear?
2024-08-30 11:41:06
1
DeBaYo_HM🦁 :
Dey play loruko reh…. 😂 Dem never call you to glory before 😂
2024-08-30 15:30:33
0
Jeannie.. :
You dey watch too much movies 😹😹💔
2024-08-30 13:48:11
0
kokobi1 :
A good fighter never starts the move.
2024-08-29 13:09:18
1
𝓞𝓵𝓪𝔂𝓲𝓭𝓮 𝓼𝓲𝓶𝓹𝓵𝓮.. :
😂😂😂😂😂😂😂the second hand more dey wait
2024-08-28 08:39:14
1
Saleh👻 :
no oo watin the second hand de for😂
2024-08-26 08:41:39
1
Big things :
All this no need for were gan dey
2024-08-27 10:42:24
1
theluvofyorlife :
Oyana dem never use two hand hol your cloth before
2024-08-30 21:17:40
0
😆🙈💰Mummy’s Bwoy 😀❤️💰 :
After you turn na to park am na..ahh instructs us well na 🤣
2024-08-27 12:25:35
1
Lølly Børñ :
Abeg Wetin do the second hand
2024-08-30 19:30:06
0
John :
No take this advice ooo 😂
2024-08-30 13:16:09
0
꧁༆ÃTÄNDÀ✰ǑĠÒ༆꧂🕊️❤️🩹🛜 :
Hmmm this man don watch India movie too much oo😂😂💔
2024-08-26 23:06:54
1
KHALIFA🏝️ :
Do u knw abt left uppercut?
2024-08-30 19:58:44
0
To see more videos from user @materoluselfdefense, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
فعلا #fyp #محمود_شاورما #خـــــُـوقـــــــــٓيـــت
jokes bapak bapak #fyp #memelucu #jokesbapackbapack #jokes #viralid #ngakakkocak
#lipsync #fakebody #dancin
Kashi was ready for the wait 🥹 🩷#maps #catsoftiktok #viral #fyp #wait #cat
About
Robot
Legal
Privacy Policy