@fanstribehq: Watch the FULL VIDEO now on YouTube via link in bio 📺 🔥 🗣️ 😅 #naijafootball #tiktoknigeria #naijatiktok #sportsontiktok #levelupafrica #nigeria #PremierLeague #eplChelsea Wolves 2-6 Chelsea highlights today

Football Fans Tribe
Football Fans Tribe
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 25 August 2024 19:11:29 GMT
412409
49978
1394
1281

Music

Download

Comments

goddaysnr
Goddaysnr :
Na why I no like Chelsea fans be this 😂
2024-08-25 19:18:04
801
kinayofmns7
✪ :
This clip go sweet for end of season when dem later end 10th 😂😂😂
2024-08-25 20:56:58
323
deledebillionaire
Dele De Billionaire :
The problem with Chelsea fans is that they are more serious than the players 😂😂😂
2024-08-28 11:11:58
0
obilordofficial
henmark973 :
this rivalry btw Man utd and Chelsea 😂 is something else
2024-08-26 03:41:19
83
francowillson
great :
conference waiting for you
2024-08-25 19:51:23
47
slimzycash3
slimzycash :
Chelsea fan Dey like to Dey make mouth
2024-08-26 06:32:49
45
theophiluz1
theophiluz1 :
Chelsea will battle for relegation this season
2024-08-26 06:53:07
13
mrderic.1
Mr Deric :
last season una beat eveton 6.0 ,watin surprised me na next match results
2024-08-25 20:32:14
35
louis.ome.okolosi
Louis Ome Okolosi :
just dey play you no see club to follow na Chelsea
2024-08-28 10:02:18
0
zillion700
Victor Ibe738 :
Should we tell them😁😁
2024-08-26 16:17:02
1
juliey.hens
Odno :
I swear if Chelsea end this season top 2 hen🤣
2024-08-25 19:31:38
20
bigpaq
chizurumuoke :
table won💔😁🤣😂💯
2024-08-25 19:17:48
42
kitiya.james
kitiya james :
I love this guy spirit please tell him he has won himself Chelsea new jassy 💙💙
2024-08-25 20:47:41
18
user61857397793
jahseh :
Chelsea no fit win league when we dey there na,city forever and ever 🦵🦿💪💪💪🔥🔥
2024-08-26 08:11:26
2
cristiano_naija
🐅 :
Why agbero full Chelsea like dis lol🤣
2024-08-27 08:22:57
10
dannybrown121
Danny brown :
Thank god u no mention Liverpool
2024-08-26 10:38:55
2
onyeka_001
LUCKY 👑😎☆ :
kai Havertz and trossard is coming for you guys and then Haalland and KDB will finish work
2024-08-27 07:44:37
5
babyface__23
Babyfacee :
Na that bad and noisy vibes way Chelsea fans get na him make me be Chelsea fan from small 😂😭
2024-08-26 10:27:02
5
lucky..g5
Lucky .G :
no be only premier League 🤣😂
2024-08-25 19:29:38
6
user3563916713181
Waris🪐 Waris :
dem go still complain next week abet u😁😁😁😁
2024-08-25 22:16:05
6
akindeleadeyanju9
Akindele Adeyanju :
lol una don score all de goal for ur next 10 match
2024-08-26 06:53:21
9
ejikedaniel40
ejike daniel 40 :
see you way wan win man city
2024-08-26 05:24:12
6
osama.raffael
Osama Raffael :
why e be say na man u be always Chelsea problem
2024-08-26 11:33:50
2
ronzy_xx
surveyor rönzy :
love their spirits 😂😂❤️
2024-08-25 19:14:54
7
zic_olee
tajudeenabodunrin :
Table one 💯no retreat no surrender 😁
2024-08-26 07:47:32
6
To see more videos from user @fanstribehq, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About