If you don’t have elder brother supporting you we need to be friends
2024-08-30 08:09:57
1398
Jossy :
My elder brother took over my education from my dad from SS1. He saw me through SS and uni. Also set up my fashion biz. May God continue to bless him. His account will never run dry. Amen 🙏
2024-08-28 11:00:59
3438
Sarah Onyeka :
People wey get elder brother no know wetin God do for them 😩. Me I no get oh
2024-08-28 06:47:44
1169
user70375145112062 :
life is unfair to me😓😥
No elder brother 😓
no elder sister 😓
no parents 😓💔
2024-08-28 06:28:37
1413
mimi :
occupation elder sister 💜
2024-08-27 23:29:13
1890
FAVOR_DC :
My sister own na to leave her school once her skincare don dey finish dey come wake me up early in the morning for house drag me go Reno supermarket early in the morning to go buy new set I dey use sleep eye follow her up and down till dem say sir your bill is 98k… Nibo??!!! I no drink water sef this morning wey I just wake.. the werey dey ask me card or transfer my fans I press the money cry go back house she no even escort me go back 😭😭💔
2024-08-28 03:20:39
350
bisfidence :
Make God no kill our elder brother for us coz una dey try💪💪
2024-08-27 16:49:36
3446
blessinguchenna56 :
my own elder brother will call me to send him 30k that he will refund me the next day till now I never see my money
2024-08-27 20:45:05
700
Celestine YB🥷 :
See as she pack the whole money
2024-08-28 11:29:35
597
🦋Amie🦋 :
My elder brother single handedly saw me through school may God bless him 🥹🫡❤️
2024-08-27 22:22:28
686
dprincessherself :
Na me senior my brother….but that boy dey pay my bills…..may God continue to provide for him🥰
2024-08-29 05:22:07
173
LUXURY SHOES/BAGS IN LAGOS :
My elder sister na odogwu 🥰 May she never lack 🙏
2024-08-28 10:04:57
80
Above :
Omo I thank God for providing 😎 my two sisters na Billing but na joy e Dey give me after transfer, There’s wan kind joy like that
2024-08-28 08:38:09
155
chikablossom6 :
Even my lil bro act like he’s my elder brother 🥰😂
2024-08-28 07:54:26
51
RaraAvis :
Occupation: independent woman wey dey suffer 🥺😭
2024-08-30 18:52:04
44
Milly_Ojima💎 :
I be elder, when i have and am giving them, they will be showing me lots of respect, whenever i broke the whole respect disappears na why as i come get am again i tight my hand👌😎
2024-08-28 05:55:28
32
Bunwa07 :
I wish my brother dey like this shaa
2024-08-27 20:17:53
32
Blessed LAKKY :
My wife born this morning 🥰
2024-10-08 16:35:34
13
Ellabae 01 :
seriously First-borns are really trying 🥺🥺
2024-08-29 19:42:06
21
Tadsss :
@Abdul ololade this weekend you need to recreate
2024-09-19 12:10:10
0
chacha4 :
@Malwa S. Mwalwembe please see what your friends are doing for they're youngest 😅😅😅
2024-09-22 09:45:31
0
𝓐𝓭𝓮𝓵𝓵𝓪🫥🦄🌺 :
I pray cos blesses mine cos he is a giver na money no Dey 🥺
2024-08-28 04:28:59
59
Tari💕 :
looked at my brother and sighed
2024-08-28 10:10:03
9
Impeccable0599 :
My elder bro is rather taking from me 😭
2024-08-28 16:22:14
9
To see more videos from user @alexxekubo, please go to the Tikwm
homepage.