Forget hard boy adon cry before oo 😭😂. Abeg how I fit do ham make my friends no see this comment🥲😂.
2024-08-29 07:12:28
50
KAYWISE :
I don cry and I still Dey cry 😭 😂……2hours of happiness 22hours of sadness
2024-08-31 17:08:24
6
Colyno3D :
I done cry b4 oo 😥, but I now, all the tears make dey my eyes for girl done finish
2024-08-31 16:42:18
1
🚶🏿♂️ :
Real 💐
2024-09-01 08:09:12
1
idamudls1 :
Dey play, this one nah the number 7 wey I don day cry for
2024-09-20 17:06:11
0
Scott william :
I don cry tire 😭bcs of one girl wey I do anything to make her happy but she never saw the value of me so I had to end the relationship so she will find peace💔
2024-09-01 08:34:39
1
holos :
Cried when we had a lil misunderstanding, omo this babe dey cheat i nor know
2024-08-28 10:09:26
6
_cuteee.demii :
You self move on 😒, no be you cry pass
2024-08-28 08:20:09
1
ℤ𝕦𝕓𝕓𝕪 𝔹𝕝𝕚𝕤𝕤🌱 :
Abeg bring the boy wey dey cry for girl I wan show him something 😒
2024-08-31 11:22:36
9
BANKY_BILLIONS 💰🪙 :
Sigh
2024-08-31 14:17:30
1
Dazzle✨✨ :
Omo come you no like spaghetti and turkey?
2024-08-28 15:06:20
5
Dfw_nuella🫠❤️🩹 :
normal ke
dem born me come cry for boy?
2024-09-03 10:26:50
3
ONYEDIKACHI 😽📸💞 :
I cried and landed at the hospital 🙂💔🚶♂️.
2024-08-31 02:38:14
1
OPÊMÏPØ🧿🎭🎮 :
if you love Nigeria girl you go humble
2024-09-01 08:51:57
3
Pretty psycho 👑🥺♾️❤️❤️ :
My babe repost person wey no dey cry😂😭
2024-08-31 12:45:04
7
Emryz :
Cry ke ? Who do me ?😏
2024-08-31 01:01:49
1
0%🪫 :
She never knew how worthy I was 😪💔
2024-08-31 11:37:27
3
IamEmmanuel🕊️🤍. 😈Zu Ma☠️ :
Later I go comment make I go cry for the 5th one in same day
2024-08-31 10:30:31
1
SINGLE BOY 🤕💝 :
Ajeh 😭👏
2024-08-31 10:18:02
1
@DBK :
I for like tag person , but I knw want make him steeze reduce 😆😆
2024-08-31 09:41:50
1
Cool-Man001 :
I don’t cry but my mood get worst😭
2024-08-31 17:11:33
1
To see more videos from user @that.wavyboysheffy, please go to the Tikwm
homepage.