Please talk about friends turn enemies and talk shit about you 😌 🙏🙏🙏🙏
2024-09-02 07:31:26
18
oju_mi_ba'ayo🧢🧢🎆 :
bro where you dey get all this deep thought because I'm dey always gbadun you😔😔😘
2024-09-01 19:04:36
52
DAMSEL💯💯 :
Hmmmm, na me go leave ouz go shop since 9am and enter 11pm and still wake up by 1 to pray but still yet, I go still borrow money before I eat😭anybody wey I offend shoukd pls forgive me.. am tired 😭
2024-09-01 14:36:43
39
Apalara.. Ajayi :
😂😂😂 oga nothing u wan tell me, if GOD hand dey for ur matter, even if u dey sleep I swear the success no go pass u.
2024-09-02 11:25:08
11
gabbiecarter94 :
Egbon walai your own no go spoil🤲
2024-10-05 08:37:33
1
Mukthar Salimon :
Prayer is nothing to any success to be honest , it all about the effort and what we put effort on , if the effort is on low budget then the outcome will be low , but if the effort is in high value
2024-09-01 19:03:00
9
knightoflagos :
na why I dey pray dey play sporty
2024-09-01 19:21:29
1
Babalolakozeem :
As a Muslim we don’t pray (irun) In order to become rich and you can work more than everyone and still poor so no guarantee way for a success
2024-09-02 06:45:25
2
M.S :
You don’t want us to save this wisdom word. But me I don save am o 🙁
2024-09-01 15:03:43
12
Arakunrin Oluwafeyid :
This make me follow you
2024-09-02 05:10:43
7
bash :
Pls how can i save Dis video 🥺
2024-09-01 21:14:06
1
Qleemat :
Bro I love your video pls let’s be able to save the video 🙏 you are too much
2024-09-01 13:53:54
2
olamilekanabdulra4 :
I dey always crying on ur video olohun😭😭😭😭
2024-09-26 08:46:58
1
dependable God :
Allow us save ✌️
2024-09-01 21:59:12
0
ladyzeal :
allow us save video now
2024-09-01 21:58:46
0
Daddy UK :
💯no be lie 💪
2024-10-05 09:10:26
1
🌚💸HÄŸKÄŸ💵💵💸 :
Don't make me do wetin dey my mind nah bami 😂😔
2024-09-01 21:18:02
0
SENATOR :
Alaye mi let us be saving this nah
2024-09-01 21:13:17
1
Olarewaju Olomitutu11 :
What i understand about this ur video is that… immediately i pray finished make i go out go hustle??
2024-09-01 17:05:10
6
Morayo837 :
Where did you always get all these bro?Hmmmmm thanks🙏
2024-09-01 19:03:24
3
1204_signatures :
pls let us be able to download your videos
2024-09-01 21:15:13
1
horlamile007 :
Your words are so amazing ❤️🥰…..luck to follow 💯
2024-09-03 21:16:01
2
Ishola_Elameery :
I’ve never felt anyone’s content than the way I feel about yours… I can relate with you in so damn well. Deepest truth 💯❤️
2024-09-08 16:56:52
1
pauladebayo30 :
What about pastor way day pray to make money 😂
2024-09-05 21:20:59
0
🇳🇬 Omo Naija 🇳🇬 :
Hmm, baba ogbon! I never regretted following you 😊
2024-09-04 08:07:24
2
To see more videos from user @adufewa, please go to the Tikwm
homepage.