na so dem remove my own too...na power bank I dey use na😏😏😏😏
2024-09-05 10:10:42
64
keniogas :
Chai! Kidney wey don cost. One kidney now na $262,000 .
2024-09-06 17:44:09
8
Bsuccess Fashion :
how is he going to live without kidney 🥺
2024-09-03 08:45:20
15
oju_mi_ba'ayo🧢🧢🎆 :
may God help us for this country make no see matter wey go carry us reach their hospital 🏥
2024-09-03 04:42:13
28
E.V.E.R.T.O.N :
i de arab country is not easy for Us here
2024-09-05 01:34:14
26
Peace of mind :
wetin una de find for all this kind places??
how u go use investment money travel go suffer??
nawa o
2024-09-03 19:53:52
6
It'sHanian :
what country is this 😭😭😭
2024-09-10 03:34:16
2
wizzy Angel :
sorry bro The lord shall be your strength
2024-09-04 23:53:48
3
Afb :
Lybia dey prize oo I swear
2024-10-20 20:33:41
2
chetachukwu777 :
May God take control in Jesus name amen
2024-09-09 19:31:33
1
blessing :
my goodness 😳 🥺😭😭😭
2024-09-26 05:03:44
1
Ailende tv :
see as mu brothers dey suffer na our government 😢 dey cause am
2024-09-10 01:47:25
2
foodstuffvendor_badagry :
Go and watch buddy on Netflix
2024-09-03 10:24:05
10
Dinma Ndeke :
please check your dm
2024-09-04 12:01:29
1
helenzy :
abi I no dey hear well abi na my kidney dey pain me
2024-09-06 22:40:13
4
JAZZDON 4K :
they have started it in Nigeria the other day one doctor almost sleep with me when i was rushed to the hospital I really don't know what next after that but thank God i left the hospital immediately😭
2024-09-11 17:07:48
5
Stephanie 🌹❤️🕊️ :
Jesus Christ this is sad😞😞😞
2024-09-03 07:47:46
9
RICH TALKER :
Waiting owner still day do for thag place self Libya na country make all of owner when be Nigeria come back home Nigeria bad so we still day manage am come home you when day talk so
2024-09-03 20:49:25
5
Adesola Aduloju Dada :
is happening too in Nigeria people should be very careful the type of hospital they enter and the type of Doctor you are dealing with .
2024-09-04 00:22:23
6
kelly2233233 :
Leave the una go learn the hard way stop going to Libya Una go learn mumu people way no wone use sens Una think say Libya better pass Nigeria they go you will learn the hard way
2024-09-03 06:42:38
10
Prince👑🔥😎 :
Una too dey fear to change it for them
and most of our Shagala self don experience this but never know....
2024-09-03 08:50:23
14
Barbie🌹🦋 :
which hospital
2024-09-03 13:35:07
4
queen eagle's Whitney :
may God continues to guide and protect is children 🙏
2024-09-04 06:55:42
2
callmerosy00 :
Please is Libya a country 😏😏
2024-09-10 20:08:52
2
To see more videos from user @bobbyikanation, please go to the Tikwm
homepage.