@elderly0021: #lfypシparati

elderly
elderly
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 02 September 2024 20:17:13 GMT
93127
11349
232
1211

Music

Download

Comments

kenzyfundz4
K💀e🧢n🎯z🎲y :
Na where Alex baby learn this dance 🤔😂😂😂
2024-09-03 22:21:07
169
evil_priest
EVIL 👿 PRIEST :
Una sure say no be Alex baby grand papa be this una no see the dancing step 😂😂
2024-09-02 21:15:49
127
starkingss1
$AVAG£ BØĪ🌴😈™️ :
No be this dance carry me come here, I wan ask if this thing wey people dey do pastor eddy good?
2024-09-04 00:24:14
35
big.zicolee
Big zicolee :
Nothing una go tell me nah this man teach Alex don dance 😂😂😂😂
2024-09-03 22:08:14
8
masudmumisboy03
EAGLE-EYE 🦅 :
E no get as e be now way e never be before 🤣🤣
2024-09-03 22:47:57
44
.hanan65
Hanan :
Na here all them gentle investor for learn steps 😂
2024-09-04 00:25:33
3
big_frank_da_1st
BIG_FRAN_KLYN :
Na here Alex take carry am ajeh 🤣🤣
2024-09-03 22:00:09
11
_10milliondollar
Richy CJ :
una never see the part wey him raised his hand ✋✋ up i get am via my
2024-09-04 01:05:06
2
tee_81
🇺🇦 :
Make I save am till when money enter 😎
2024-09-04 00:13:45
10
he.is.ricky.wire
Ricky Wire👽👾 :
This one sweet me die 🤣😂
2024-09-04 02:20:33
1
bravad9
Murphy :
Ohhhh urgent 2k 😂😂
2024-09-03 19:50:03
11
gabbykrane0
gabbykrane0 :
E no get anything wer Dey trend now wer nawa trend befor 😅😅👌
2024-09-03 19:03:49
6
simplyjustella
simplyjustella :
You Dey whine 😂
2024-09-04 00:23:11
1
gra_vies
GRA_VIES :
So na this man get this moves 😂💔
2024-09-03 21:58:35
2
keske042
keske042🇳🇬 :
okay .....so na here benin boys dey come park dancing update
2024-09-03 17:53:36
28
bola_ahmed_tinubu22
Bola_Ahmed_Tinubu12 :
i dey hear ohh urgent 2k
2024-09-03 21:24:40
6
mounter.xx
❤️‍🩹 嫌いなMF😈 :
Na this man go start this amapanio dance
2024-09-03 20:49:09
7
chukwuebuka..0
Gemini :
No be today ooo
2024-09-03 19:34:17
7
harryklopez
Harry K Lopez :
TAKE AM PLAY FIRST 💀😂
2024-09-04 00:39:36
1
sk_of_benin1
SK_OF_BENIN💀 :
na here them bring the dance from 😹
2024-09-03 21:23:22
4
lumpysky
Omasirim❤️ :
😂😂😂you they whine
2024-09-03 23:54:25
1
mirabiel1
maryamu🩷🩷🇳🇬🇳🇬 :
legend 😁🥰
2024-09-04 00:33:26
2
boilegend123
ABDUL WASIU🕌❤️🎉 :
See silent movement 🎉😂
2024-09-04 00:18:55
1
klun.anthony
Big Chidera :
Na only me dey "hear only 2k"☹️☹️
2024-09-03 23:28:45
1
hussenisafinat
safinat 🦋🧕 :
dance of the gods 💪😂
2024-09-03 22:46:49
1
To see more videos from user @elderly0021, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About