But una fit Dey talk bad about Esu .. We Dey wait after 7 days .. Sue him to court..
2024-09-08 05:37:53
0
Kaffylee❤️🤗 :
I like one person dt sing where will u put ur face wen babalawo ba wo ijoba orun..imagine…baba sef sabi ogberi
2024-09-08 09:21:29
0
War Against Sapa With ObaKrypt :
7 days don pass o😂
2024-09-23 07:32:13
0
bigjose :
waiting you won do let Jesus bring down the video
2024-09-07 19:19:45
1
Ajebukunmi :
pastor he have nothing to apologize for let Israelites come and meet him and leave him alone,7 days you wan use juju on him abi😂😂
2024-09-08 06:40:57
0
IFABUKOLA IRAWO-EDU🌙🌴🕊️ :
This pastor wan to trend ni jare😂
2024-09-08 12:39:20
2
💎Big_White🏆 :
hallelujah oh ✝️,sir with dew respect sir, 🙏 can you see ppl are turning down to what you said, because everybody don wise,and I don't see anything bad in thing for the song he released,and this BENNYLEE is my real childhood friend from ode irele ikale,I knew him very very well both out and in, because we are from the same place,ikale,so sir na you go delete this video nothing can do Benny and let God fight by him self.
2024-09-22 09:14:33
0
Joycerochetti2003 :
lol Dey play
2024-09-29 20:37:50
0
To see more videos from user @pst.james.olatito, please go to the Tikwm
homepage.