See as you Dey smile like say you get papa๐๐
2024-09-13 07:39:38
3281
๐๐น๐ฒ๐ ๐ฏ๐ฎ๐ฏ๐๐๐ด :
I Dey tell you ๐๐ฅ
2024-09-14 15:42:37
1127
ู :
Your papa go live long ajeh see joy wey enter my body now now ๐น๐
2024-09-12 22:31:32
8628
AnnieHairs Extension :
My papa na e be ghost but na ur papa Dey dance the ghost dance๐ญ
2024-09-13 13:49:39
10
king nasir :
I post am for status I unmute my papa to view am...My write up on it ( Other papa dey Have fun with their child my own Na to Dey disown me every seconds) I dey family meeting like this now pray for me
2024-09-13 09:45:21
996
๐๐น! :
smooth ๐ฏ!
2024-10-11 10:49:20
0
Kole๐ฅถ :
Your father get patience oh ๐๐
2024-09-12 22:27:29
1451
Praise Vibes ๐๐ธ๐ :
Daddy on the Flying Ghost move ๐ป โค๏ธ๐ E sharp ๐
2024-09-13 00:03:03
3192
DARIUS๐ :
This deserves a million views ๐
2024-09-13 07:50:46
231
C๐h๐i๐s๐o๐ฅฐm๐ n๐i๐c๐ซe :
I like your pa vibe โค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธ
2024-09-12 23:05:42
382
! ๊จGbemmy๐ซง๐๐ฅน :
Na to Dey throw slippers my papa sabi ๐๐
2024-09-13 07:09:29
287
Sharon๐๐ค :
My papa nor sabi this one oo ๐๐na to dey shout for people he sabi ๐ญ๐๐