@adex_berry: A very short Story🤕

𝐀𝐁𝐀𝐘𝐀
𝐀𝐁𝐀𝐘𝐀
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 16 September 2024 15:55:40 GMT
365524
85495
3165
3414

Music

Download

Comments

_lover__boy_01
SAMMY MARLEY🤓🦍 :
If you offend Salo he go forget the good you have done for him in the past 😂💔😂
2024-09-16 16:06:24
687
_ayinde_01
AYINDE😁❤️‍🩹 :
Nothing wey you wan tell me 😂Na Nero do iya ogba seh😹
2024-09-17 07:35:29
295
tajudeenabdullahi6
Holy :
Who else notice that TikTok sweet pass GOTV and DSTV
2024-09-16 16:42:36
387
bigfingerr
Bigfingerr :
Werey, you just dey scroll up and down😂😂you self write something😂💔
2024-09-16 16:22:05
43
olagold9992
O L A G O L D 🚀⏳🦅 :
Eba tosi Eba tosi 😂😂😂 Werey still ask for more he still swear for iya Ogba 🤦‍♂️🤦‍♂️🤦‍♂️😪😂
2024-09-16 16:40:52
118
dhammylorlah26
🦋DHAMMY🦋LORLAH🦋 :
Na Samlarry fit help iya ogba and Salo settle this case😫🤣🤣. Make them carry the matter go meet king of settlement ki o fi iku settle aye won 😭🤣🤣
2024-09-17 06:54:41
41
pablo20413
🥷😈 :
Who else have been waiting for this?💔😂
2024-09-16 16:25:32
924
_ope02
_ope2 :
Dis adex berry too sabi dis work 😹😹😹😂😂😂
2024-09-16 20:37:08
46
noblehighway
Adefaye Idowu :
BBN people go think say dem Dey trend not knowing naa salo naa power 😂😂😂😂
2024-09-17 05:22:17
14
hayfrosh58
𝗢𝗥𝗜𝗬𝗢𝗠𝗜🧃 🦍 :
Wetin the guy put for yansh 😂😂
2024-09-16 16:25:55
119
elijahbtc12
ELIJAH BTC🏆💴 :
I meet this in 24 like lol 😹😹
2024-09-16 16:01:39
177
1.firstboy
FIRST BOY🌟 :
This guy no come late😂😂best of mimicking!! U go collect the award no worry
2024-09-16 16:43:14
85
legacy2233
LEGACY 🤩❤️ :
I don dey wait for abaya on this🤣🤣🤣
2024-09-16 21:53:27
83
ibsniper__1
ÏB__ŚÑÌPĒŘ🥹❤️ :
If you love abaya reach me your life don spoil 💔
2024-09-16 16:22:42
50
bobbykhay7
greatsoul :
You just good in all part 😂😂
2024-09-17 07:07:26
16
incredible_109
Incredible :
I don dey wait for your video abaya 😂💔
2024-09-16 16:32:22
13
olamoore_6
🌚💛👨🏼‍🦯💨 :
Why I no go love abaya 😂😂
2024-09-16 16:06:44
106
bouncedrip
BOUNCE :
Na the Sbm wey dey kitchen funny pass 😂the yansh aspect plus Salo voice 😂
2024-09-16 17:33:04
25
omoalhajifund
Fund$ :
Boboyi.. you dae always turn up.. I know Shey you go still turn up..
2024-09-18 06:09:51
0
upandgrateful0
O_P-E-P-E♎️💙🩷🩷 :
Nothing wey you wan tell me 😂Na Nero do iya ogba seh😹
2024-09-18 05:42:17
0
muller_pay0
~AYOMIDE🥹🍭💐~ :
My stomach 😭😹😹😹
2024-09-18 06:08:39
0
adklblog
TKeditz :
I don dey wait for abaya 😂😂😂 he dey always deliver ❤️
2024-09-16 16:21:33
20
berrynation0011
BIG💙 BOI ❤️BERRY💛0️⃣0️⃣1️⃣ :
😄 Alex Berry will always kill the sound
2024-09-17 23:54:45
1
onboyog
༒ Tife ☆ ༺🥷 :
Adex is not even online like before Fr 😞
2024-09-17 14:23:56
1
hemdee_comedian1
hemdee_comedian :
my hem is keep learning!
2024-09-18 05:50:44
0
To see more videos from user @adex_berry, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About