@justtviraltv: E Money- What a wonderful day at work today🕺 The key to prosperity is with us. We are chosen ,WHO ARE YOU? #emoney #iamachosenwhoareyouchanallge #trendingnow #justtviraltv
Justt Viral Tv 📺
Region: NG
Tuesday 17 September 2024 19:15:26 GMT
Music
Download
Comments
່່ :
All chosen na Igbo😂😂 omo to see Igbo wey get sense na connection
2024-09-17 23:55:20
83
Boy Alone ✝️💜🧠🫀 :
E money don spoil everything... now dem go begin sell this bulletproof for 2.5 million 🥲🤌🏽
2024-09-17 22:32:13
522
Barrister Agbator :
The God of Chosen is a connection and a miracle Working God 💯
2024-09-18 12:50:51
1
☝ :
E money self na chosen😁😁😁
2024-09-17 22:16:12
175
Omalicha 💕💕💕 :
Since I join chosen I never pay for transport nah lion dey carry me 🙌🏻😩
2024-09-18 06:40:12
89
Immanuel Ikechukwu Uchechukwu :
I am proudly a chosen 🔥✅💯
it's my identity 🥰
2024-09-17 21:04:47
58
belladonnasbankz :
My neighbor’s phone is missing, instead of her to ask me, she traveled to the village,is that how to do things 🙆🏼
2024-09-18 00:51:15
21
roskky :
pls I need serious boyfriend 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
2024-09-18 00:32:31
3
Nwunye chester :
even E money is now a chosen 😂🤣🤣
2024-09-20 10:20:17
1
jakarasi global limited :
e money has taken it personal😂
2024-09-17 23:27:55
80
Ghetto Buster :
What he is doing is supporting his Igbo brother whether right or wrong
2024-09-18 00:54:28
13
President Bola Ahmed Tinubu :
I love Igbo people.. they are smart, hardworking, intelligent and independent minded. Please vote for me in 2027 to make Nigeria better
2024-09-18 05:56:29
41
MICHAELS💎 :
i need apron ooo
2024-09-18 20:10:16
1
amiibaby 123 :
E money it doesn't fit you my dear come out jor you have spoiled all the love I have on you
2024-09-18 09:42:54
2
Rudolf Adrill :
E money sef na chosen 😂
2024-09-18 00:03:26
9
@EmmyRoms_Onah :
Future Billionaires say "Hi✨
2024-09-18 07:41:11
20
FRANCIS ♥️❤️💕 :
pls help me sir i don't have anything pls
2024-09-18 00:32:52
1
jagras money :
Jesus even e money 😁😁
2024-09-18 08:10:25
2
Ice baby world 🌎 :
ah been thinking say nah edith when ah first see the picture 🤣
2024-09-18 07:27:23
1
austin orings :
I am a chosen, I am a chosen who are you, since I joined chosen naa eagle dey carry me go anywhere becuz fuel done cost
2024-09-20 11:29:46
1
Mmirinma 🍀❤️ :
Chosen is about to possess the world 🤣🤣 make una Dey play
2024-09-18 14:01:34
7
purity :
as Emoney join most of us wey dey condemn shebi We don shock abi? Life no balance oo! if i hear say some people wey dey condemn no go start chosen😂
2024-09-18 07:21:51
1
Promax :
see me wey no get 2k for account dey shout i am a choosen for fun.Lord forgive me ohhh.
2024-09-18 10:42:16
2
Kelvin John :
CHAIII ...THIS ONE GO TREND SCATTER.. PEOPLE GO WEAR GO CLUB THIS WEEKEND
2024-09-18 10:36:38
3
Augustine chioma matilda :
Mummy see ooo😂😂😂
2024-09-18 03:08:37
1
To see more videos from user @justtviraltv, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2025 TikWM. All rights reserved.