@official_gegeh:

GehGeh
GehGeh
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 21 September 2024 11:04:45 GMT
1701887
119893
5879
1812

Music

Download

Comments

bluestone513
Pyper ❤️‍🩹🔫 :
Davido driver wey guide pass you 💀😂💔
2024-09-21 11:28:33
3702
user125325438269
Regardless :
who noticed this guy the copy broda mike
2024-11-14 10:26:17
291
blaq.skin.boi
جايسون🤤 :
make he sell the car use the money open business
2024-12-19 17:28:49
0
n0on0on
🖤 :
Davido dey cryyyyyyy for where he dey now
2024-09-21 11:18:38
1248
felixfelix4975
Felixiano :
That Coca-Cola wey dey ur hand na financial mistake. return am
2024-09-21 11:32:03
1454
abaragu3
ABARAGU :
who notice say geh geh don run mad 😠 😡 🤣🤣🤣
2024-09-21 11:18:42
2564
vivianken4
Kenneth Vivian :
How u take know say Davido dey pay am 70k😏
2024-09-21 11:32:30
535
itztrex123
KIK3M :
U and broda Mike na 1 sense
2024-09-21 14:38:16
223
dearie.dimple
Dearie Dimple :
Jokes apart this guy is saying the truth
2024-12-19 12:56:24
3
eze_989
€Z€👑 :
Davido dey jail people lowkey now no camera oo dem no tell u?
2024-09-21 11:24:15
115
emilzephyr2023
Emmanuel :
How you tale know say nah 70k davido dey give am
2024-12-17 07:03:43
4
richie_yaroo
Richie Yaroo 💲 :
oga I no be Davido fan but Davido driver salary pass like that
2024-09-21 11:32:13
971
kamie999
Ikiyourthegreat✅ :
I don catch GehGeh for Warri, make una run come fast o😂
2024-12-12 21:16:12
4
inor_knowpass_u
inor_knowpass_u :
1000% facts
2024-12-19 16:52:02
1
zatty_0
~Solojr⚜️ :
Who tell you say Davido Dey pay e driver 70k😂
2024-11-10 08:21:44
17
youngdee2023
Young d€€🤑 :
E no make sense at all even if Davido dey pay am 200k
2024-11-06 09:19:13
36
verified.spencer29
verified spencer🧃↔️💘 :
Davido driver guide pass your papa 😂😂😂😂😂
2024-12-17 05:52:02
2
johnson.of.lagos
Johnson of Lagos🔌🕯 :
Watin concern you? You must be Careful for saying Davido is not a good person😡😡
2024-11-17 20:30:08
18
reward5869
Reward :
Davido never see ur post once
2024-09-21 11:31:17
63
chencko01
Chencko01 :
How RS330 go be 25m? This one go just dy talk
2024-09-21 12:09:34
16
ominyxqozy8
blessed :
as far as davido have bought car for him go and give him money for maintenance
2024-12-11 12:53:35
0
wire_nation_237
Wire Nation 🇨🇲🇳🇬🇹🇿 :
People no go understand this message
2024-12-19 11:35:48
1
surrestdc
和平💎 :
Davido driver de cryyyyyy now😹
2024-09-21 11:32:07
173
uche3567
uche3567 :
person wey no get work dey advice person wey get better job say the salary too small😂🤣🤣🤣🤣
2024-12-17 08:25:41
0
udoboyj
Udoboy Justice :
The money you de get online here sef no reach en salary ajeh😂💔
2024-12-16 15:23:43
1
To see more videos from user @official_gegeh, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About