@vdm_black: E go Touch everybody, No Worry 😎#vdm #fyp

VDM
VDM
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 25 September 2024 16:47:10 GMT
546708
41486
1853
388

Music

Download

Comments

bobbychi16
★ ☆🌸𝓑𝓸𝓫𝓫𝔂🌸꧂ :
E no go better for Vdm as be say na Bobrisky be your problem for this country e no suppose ever better for you 😒😒📌📌📌
2024-09-26 11:48:28
81
user8852273842330
mosad is the best 🇮🇱🇺🇸🌍 :
Bobrisky done spoil idris okuneye’s life 😩
2024-09-26 09:20:41
124
blessingedo77
Blessingedo77 :
may God continue to protect you
2024-09-29 05:20:02
0
b4blossom1
Blossom :
this VDM na handaome guy ooo him just dey enter my eyes.
2024-09-27 06:47:13
49
atoba_yng
ATOBA YNG🤟 :
As him dey type na another person case him dey arrange 👍 Best Man for us VDM
2024-09-25 22:22:09
445
diamondomoiguipre
Diamond Omoigui Precious :
the right hand of God will protect you VDM Amen
2024-09-28 11:35:23
17
z.k_____0.0.7
Z.K_____0⃣.0⃣.7⃣ :
E no supposed better for all of una wey dey fight against VDM
2024-09-26 05:48:43
450
zeeymusa
Zeeymusa :
I wish to know VDM fiancee... she is so luck🥰
2024-09-26 06:29:43
42
mcdopegrassroots
MC Dope :
GOD will always stand with u boss,I know u from no where but I called u boss becux I respect Ur ways🙏
2024-09-29 05:00:29
0
mighty.yusluv
@Mighty yusluv 💯 :
Our very own Vincenzo 😂
2024-09-26 07:37:17
20
enocht27_02
M💗S💗O💗N :
Bobrisky don put Idris for wahala 🤣
2024-09-27 08:56:01
52
wisdomnatty
Oyedotun Samuel :
My first question is how VDM take get that audio
2024-09-26 19:50:04
14
efebest591
Efe Ogaga :
where do vdm work how does he get money
2024-09-26 04:05:50
60
user_not_found__oo1
ⓘ User Not Found :
Eno go better for una wey no like VDM Even we Ghanaians love him so much so why can't u Nigerians support him
2024-09-26 11:36:59
135
felevalentine
felevalentine :
we are praying for you VDM
2024-09-25 20:19:03
86
smoney39
SOSO RICHIE :
vdm don dey fear,,
2024-09-26 09:50:31
2
mateouk1
meteo :
vdm lawsuit dey fly for everywere
2024-09-25 21:34:58
10
frankdacid
frank David :
Guy u dey over do ooo so upon all the happenings in this country yiu choose to face borbrisky attack the Fed government concerning the hardship
2024-09-25 23:28:07
36
kinghenryuz1
king_uz :
e no supposed to better for anybody way no like VDM
2024-09-28 20:56:02
2
k__1415
K-1415 :
No forget P. Jeremiah abeg
2024-09-26 19:16:10
9
d.phonewizard
lagosboy technology :
how this man take dey sleep 😳
2024-09-25 20:43:35
214
user9097018710827
vicky :
abeg this vdm don dey fine oh see as he dim his eyes when he receive the call chaii I con dey imagine say we dey bed together abi eii no be waiting I be wan comment be this oh make una no vex
2024-09-25 20:50:48
11
denco123d
@denco123 :
if you no love verydarkman waiting you gain... this dude is a champion and freedom fighter love you so much vdm 💕☺️😊☺️😃
2024-09-26 13:33:26
16
igbo_girl03
That girl🇳🇬🌍 :
please whisk one is your real acct i dun follow like 5 very dark man pages
2024-09-26 00:36:55
12
chinosherb_05
Kanuu AlbertChino :
Dear brother VDM, Nigeria and African ancestors will protect and preserve you… I always behold nature in you…We stand with you Brov
2024-09-27 22:33:48
6
To see more videos from user @vdm_black, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About