No 4 almost destroyed my life ... I have be regretting for the past few years now😥😥😥😥😥
2024-09-27 14:43:18
7
Legion :
new taker go think say na joke but no worry him eyes go clear 💯
2024-09-27 13:14:27
14
6ixgadd :
see as I dey laugh myself 😁😁 well alhadulillah
2024-09-27 20:17:57
0
Comragbo_johnson :
I dey inside already but no regret at all🤣
2024-09-27 18:11:51
2
MhL :
I don do all this year 😢😂
2024-09-27 18:42:05
2
kelly :
Yahoo boy will see number 2 as most important.. Source of income.. I come in peace
2024-09-27 19:50:24
0
† :
go back read number 4
2024-09-27 20:39:40
1
Am zara 1 :
what of the ones wey don carry belle nko😂😂😂
2024-09-27 18:22:47
1
† :
U sure say u done see that number 4 well
2024-09-27 20:40:08
1
VugaUnUsual :
I still day talk am say Na for Old Age many of us young People go begin Train Pikin
2024-09-27 18:35:19
3
Monte Rossi :
I am just asking for a friend, no be me o, but abeg, what if person done already fail for number four (4)?🤧
2024-09-27 09:33:08
2
Jerefineworld :
trying to have number 4 for 3yrs now it's all I pray for
2024-09-27 20:14:33
1
Ehis :
my woman born twins
2024-09-27 13:53:11
3
Abbey Olushola :
I want number 4😂😂
2024-09-27 20:34:38
1
Marioanthony00 :
That number4 is very and very important aswear
2024-09-27 19:01:08
1
phase boy :
don't joke with number 4
2024-09-27 20:33:21
1
Bami :
I swear bro nah me u Dey advise oo but the advice con come too late self my fiance don’t get belle ooo, nah so so split she Dey throw out since morning 🙆🏻
2024-09-27 20:18:37
0
nelsondonnwafor :
Me done already fail for no 4 😁😁😁😁
2024-09-27 08:36:46
2
oladele :
avoid number 5 by all means
2024-09-27 17:29:03
2
jonnypart :
bro to bro❤️
2024-09-27 20:42:49
1
SENATOR :
👍👍👍👍👍👍👍 okay I will 4 sure
2024-09-27 18:39:30
1
ADEOLA :
na that no 3,, I dey find up and down
2024-09-27 20:14:24
0
Pearly :
No 4: No get belle for any man face your life squarely 💯👌
2024-09-27 11:34:25
1
To see more videos from user @awakeningmindsxxx, please go to the Tikwm
homepage.