Forget about the 2k but for me I don’t support pranking elderly people..it’s not nice at all🙏😏
2024-09-27 19:27:00
1891
Eze Nna Ya :
No prank this kind prank reach where my papa dey ooo
2024-09-27 22:42:20
623
Kennedykinging :
The guy sef na broke content creator..ur mates dey settle people wey dey prank well..I was even expecting you to give the old man something reasonable.prankster wey no get Shishi 😂
2024-10-13 02:59:11
940
️GAY🇳🇬📸 :
Omo baba speak three different languages lol 😭😂
2024-10-02 10:20:15
789
JC :
Let’s gather money for the old man. He is a good man
2024-10-02 12:21:02
1034
Razor101 ⛵️⚓️🛳️ :
Bro no dey try this kind things with elderly person
2024-09-27 17:05:40
431
Çãšħÿ𓆉‼️ :
The man hear Yoruba hear Igbo 😂💔
2024-09-27 22:23:18
264
Judybright :
People say why 2 kpa? Una so see say na upcoming prankster. make Una support am make em grow his page. if e make am e fit find the man again. 🤷
2024-09-27 20:48:40
557
D-man🇨🇵1⚔️ :
😥😥prquoi déranger les papas qui a né nous 😭😭😭
2024-09-28 13:01:52
284
Hakeem Lyon953 :
Y’a quelqu’un qui a écrit papa qui a nous né ici 👈 ho
2024-10-04 07:50:40
167
mr.peculiar :
may we not suffer in our old age.
2024-09-29 19:48:21
88
poniska 🥰🥰🇬🇦&🇸🇳 :
moi j'apprécie surtout le courage du papa 🥰🥰
2024-10-01 02:01:32
77
FRANCKY CI🇨🇮🇨🇮 :
le vieux a voulu soulevé mais il n'a pas pu il a déposé, et il dit tu es mon fils c'est bon 😂😂😂😂👍
2024-10-02 18:00:58
58
Esthy💖 :
Papa say na yahoo boys
2024-09-27 13:27:27
49
👑Dave :
brother change that bike for that man
2024-09-27 16:24:02
587
MindOverMatter💯 :
I vess for you for this video why you go they use elderly play this kind play
2024-09-27 13:30:32
159
OBELE OKIJA🇳🇬🇬🇭 :
So na 2k u give the old man after wasting his time 🤷🏼♀️,dem go do am your papa o
2024-10-06 22:09:20
5
Mr tino :
Guy stop using elderly people for this,look for youth like you…peace
2024-10-06 20:04:00
5
DOUGALS MASEKEEE 😈 :
💔💔 bro don't do this to someone father please
2024-10-16 20:29:36
22
UMAR_SUFYAN_RGS :
See as future billionaires dey read my comment 😫🥹❤️
2024-11-02 01:14:27
6
To see more videos from user @theblackhawk01, please go to the Tikwm
homepage.