you never see where fresh graduate dey collect 1m as salary monthly. if you come grow for the company, you fit dey collect 3m monthly
2024-10-01 15:58:13
0
jimmyuche :
Stop discouraging people from something so important as education….
2024-09-29 07:42:44
16
Tijani :
I pay 4.2m yearly in Lekki
2024-10-28 04:44:16
1
valentinestepheni :
280k then is like 3.5million then …dollar was like 100naira to 150naira
2024-09-29 04:33:55
3
Anu :
People dey rent mansion 100m per year oo, I am not lying oo😳
2024-09-30 20:43:48
0
Evil Jay🎭 :
700k 3bedroom flat
2024-09-28 22:22:10
0
sylvester chuks :
5m for house were nor be my own
2024-09-28 21:04:33
80
Bigdreams 🇳🇬 :
Thank God say I don build house 2 years ago
2024-09-28 23:14:18
30
Austin Greg162 :
Na mainland give you 5m 4 2bedroom 😳😳😳 which area
2024-09-28 21:32:07
0
MICHAEL ✪ :
What is service charge?
2024-09-28 19:55:06
1
En Clark5973 :
Only today I don spend 15k for food and I’m still hungry bro
2024-09-28 22:02:38
48
CHIDERA👑🐘|Cybersecurity|🔴 :
My own na 1.5m yearly na 1m mainland
2024-09-29 00:32:52
2
🐣 :
That’s over $2000 guy for 2 bed in country wey the minimum wage is not up to $60
2024-09-28 21:20:05
280
EMMANUEL🍁❤️🔥 :
wetin concern school and house wey you dey talk about??
2024-10-08 04:13:24
0
Ricky RM 🌴🙌🏆🥇🏅 :
Before you get standard house in Owerri now is 1M up 💔🤦♀️
2024-09-28 22:04:21
9
God’s Selfie :
If government fit manage just make Nigeria dey get 24/7 light and say everywhere safe. People go move go rural areas. Rent go come down.
2024-09-29 05:16:49
21
Fundzjnr :
Omo thank God oo. 3 bedroom 750k 💀
2024-09-29 03:47:19
0
Don dika🇺🇸🤴 🇺🇸 :
am i de plan to commot my papa house january 😭😭😭😂
2024-09-29 02:39:09
0
Echo Noir :
Honestly ehn, which legal work you wan actually do to survive.
2024-09-29 03:28:38
8
GoodBadMan😈 :
broooooo wahala dey ooo😭😭😭😭 I dey plan move out from my parents house but omoh 💔
2024-09-29 02:08:11
14
sukoisblack :
The food inflation no be joke men
2024-09-29 11:09:30
1
Obi :
2m self way I Dey pay body dey really pain me 😭😭😭
2024-09-28 19:19:28
1
xmany01 :
If you are working remotely from your house you don’t need to rent high cost house in high cost area. Find a calm lowkey area and rent a house then stake up
2024-09-28 20:37:03
10
orenzah :
750k 1 bedroom flat for mainland I’m paying 400k yearly I’m only 23 if I had know make I Dey my mama house
2024-09-29 02:20:30
6
ng :
normally in Lagos you struggle for a few years like 5 years but you will eventually get it right. just have you target and work towards it. I almost died in Lagos but today it is ok
2024-09-29 20:02:48
0
To see more videos from user @mace_justgetrich, please go to the Tikwm
homepage.