@kingchukas: #fypviral #motivation #Kingchukas #mootsig #fyp #mootsig

King>Chukas
King>Chukas
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 30 September 2024 11:23:15 GMT
308954
45931
2394
2570

Music

Download

Comments

alexrichie32
Damilare👿😈 :
You see money buy Hellstar nah 🥺😩🥲
2024-09-30 21:28:48
337
ghanaburger17
Oromitope 🇦🇺🇩🇪🇬🇧🇺🇲🇬🇧 :
My own be say I get sure better clients but to bill them dey hard for me 😭😭😭😭
2024-10-16 20:59:37
1
sweetlifeofficialpage
sweetlife j :
:na una de spoil the hustle
2024-10-16 12:25:55
0
aloma_nba01
Aloma_N.B.A🇬🇧🇳🇬 :
Let’s do check bro 😞 that’s the only way I can help you
2024-09-30 22:13:27
4
rise_up354
Simeon_winter :
My Clint send me $21k gift cards for buying of truck I send the card give vendor He they tell me say nah only 1work The rest are used I nearly run mad ☹️
2024-10-01 17:15:24
11
donranking377
(RANKING🫀🪐 :
Omo I don tire with this $20 cards 😭God I need $1k cards 🙏
2024-10-02 17:12:00
49
remaoftiktok
︎🪶 :
Bring CL make we run am update,, update Dey without billing CL
2024-10-03 17:10:11
6
user5568070461999don
Don voltage :
abeg make person help me with better format for celeb billing 🙏
2024-09-30 16:08:27
13
coded_sad_boi
🥀saD_LoNeR 🖤🥀 :
I swr they are fast in replying😒 till u bill em 💔😔
2024-09-30 19:23:08
15
only1_enogie
8 9 1🫀 :
Collect details
2024-09-30 22:28:52
2
skii__bo
🐍SKIIBO RICHEE🐍🐦‍🔥 :
Naso I take collect loan give one cl 20$ and my landlord gimme 4 months 😂😭💔
2024-09-30 20:50:09
12
bigodogwu1
🌴ONLY 1️⃣ BIG 🅾️D🅾️GWU🌴 :
No give up bruh na time💔😔
2024-09-30 20:10:42
111
shuger_marly
Shuger marly :
Omo na the same thing dey happen to me now bro vendor tell me bad card for $200 apple I wan mad🤕😞😞
2024-10-03 21:09:55
3
nuel_godswill
✝️👼Nuel_Godswill🤍✨ :
my cl get money but give me money but na 😞😭 wahala
2024-10-01 11:59:56
1
slyde_otf
Slyde_OTF :
You fit Dey go through a lot make you manage get cl make you bill am make e go buy Google play 😭😁😂
2024-10-02 13:50:47
14
1man_nation
one man💔👿 :
bro my own na I get client but to pay the money hard I get i swear I don fast and pray no money for ground
2024-10-01 22:51:40
6
stormmy8
stormmy8 :
he no go better for saidaboj 😳😳
2024-10-01 22:59:02
72
berry.wendy8
Wendy ❣️💝❤️‍🩹🌚 :
one sure cl wey no go stress u go locate u and pay bills wey ur cry go turn to smile go come before on 20 of dis month believe no give up be strong big bag ahead ✨🤲🙏🙏🙏🤲
2024-10-04 13:23:25
20
chimaobim109
~SAY~HEY 👋~TO~SADBOI🖤😔💔 :
Bro this life nah turn by turn your own dey come no dey cry 😭
2024-09-30 12:36:38
51
comic_oracle
Comic_oracle :
My own na 4 months now i no see kobo😥😥😥
2024-09-30 12:40:08
89
prosper934
Prosper fx 🥰❄️ :
abeg make person help me with better format for celeb billing 🙏
2024-09-30 19:01:13
3
mirexxy4
Miracle Nnaemeka :
go learn work me no do yahoo again ooh nah work I dey learn
2024-10-02 06:05:54
10
clinton.fundz001
Clinton fundz :
I no fit carry card give vendor never ❌
2024-10-02 05:40:28
1
ogpassword25
ASK OF PÂSSWÕRÐ.FŨNĎZ😈☠️ :
My own edited payment slip of $1,700 I go Dey fight with my Azaman till he go collect statement of his account 😭😭
2024-09-30 21:36:23
18
truceking
CĦÍÑEĎŲ :
Since January na this month I see money collect 😔 everything go Dey okay bro
2024-09-30 21:44:02
5
To see more videos from user @kingchukas, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About