@iam_veecool: Dey play 😂 #ogaade #fypシ #women

OGAADE
OGAADE
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 01 October 2024 18:52:58 GMT
94140
6988
199
540

Music

Download

Comments

iiiioluwanifemiiiii
𝐌𝐀𝐍 𝐓𝐎 𝐌𝐀𝐍 :
Standoffish meaning
2024-10-01 21:28:26
18
oyindamola942
🦋Oyindamola🦋 :
Standoffish mean being cold in a manner or unfriendly as a result of shyness
2024-10-02 07:01:50
6
mr_lankay
LANKAY :
Did your school teach you standoffish meaning?
2024-10-02 07:03:48
1
timah_45
timah_45 :
As a graduate,this is my first time hearing this word so because I go sch I must knw all the word in dictionary abi?😏 when I no study English
2024-10-02 06:46:36
3
mr_lankay
LANKAY :
Did your school teach you standoffish meaning?
2024-10-02 07:03:48
1
maquin1809
maquin1809 :
Fish Dey there or fish no dey there.. Don’t vex me ooo😂😂😂
2024-10-01 20:08:38
24
kunmi101
user80081790267805 :
The fact that you go to school doesn't u must know all words in the dictionary. So, don't blame them. Even some oyinbos sef no sabi some words
2024-10-01 23:59:38
36
princeposh
PrincePosh :
i know this is for content but no be every English u go understand that's why we learn everyday and also English is not our language
2024-10-02 03:22:03
29
marvilolo
Marvey ❤️ :
No be all English den dey say for school o
2024-10-02 07:12:53
0
anjola_______
Hay jay :
Why did bro pronounce it like that? 😂
2024-10-02 02:53:33
1
blackgurlmimi
Mimi :
Una don too cap for this app sha ! Mtchew
2024-10-02 06:56:04
1
lil_skye
Skye Davidson 💀 :
It's stand-off-ish
2024-10-02 06:25:54
2
loveisscam101
Very Wicked man :
So nah for school you learn am ?
2024-10-02 00:03:09
9
pagunwire_bouncy
PAGUNWIRE_BOUNCY🗽🌏🔦🌈 :
When someone is acting weird like unfriendly 😪
2024-10-02 01:20:39
0
_im_aj__
_im_aj__ :
It’s simple from the word stand off it’s just when you are not being friendly I mean you are just by yourself maybe in a party or something I also learn about this word not quite long
2024-10-02 06:28:53
0
santababarian231
santababarian231 :
we wey go school get masters self we no know what standoffish means 😁😂
2024-10-02 04:36:48
11
user4022670424998
ORMOREBABE❤️ :
oloshi,it is everything dey learned in school 😁😁😁😁😁😁😁😁
2024-10-02 05:39:54
1
ignatiuswisdom3
Habibi ✈️💰 :
I love diddy 🥺🥺🥺
2024-10-02 06:11:22
2
ibgreat
IBG🌏 :
Me sef just Dey hear am now and I don Sabi am be that
2024-10-02 06:14:45
1
aib52525
Aib5252 :
una just dey shout, even that teachers for secondary and tertiary level no go Sabi the meaning, stop acting like school teach everything
2024-10-01 22:14:48
3
marvilolo
Marvey ❤️ :
No be all English den dey say for school o
2024-10-02 07:12:53
0
bigbash0102
Big Bash ✌🏻❤️ :
Shey ba standoffish we go learn for school, I never even come across the meaning for dictionary before
2024-10-02 05:26:06
1
bhe_smart
Bhe smart💰🦾 :
I asked one about her Cuisines she said she don’t like catching cruise
2024-10-02 04:12:36
1
russell1scott
Russell :
Loud or Cana 😂 ?
2024-10-02 06:53:14
0
un.known_014
𝙃𝙚𝙨𝙠𝙖𝙮✰🧃 :
If I tell you say nah first time I dey hear am be this nko?🙂 Nor be everything person go sabi for school nah!
2024-10-02 00:27:50
1
To see more videos from user @iam_veecool, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About