Even if you no guide I pray we all see 2025 together 👏
2024-10-22 23:30:13
14
GOODLUCK FX :
my paying CL Dy give attitude 😞🥺
2024-10-03 12:04:33
115
123💕🌴 :
I no guide shey make I kpai because of December ni 🤦😢
2024-10-22 14:07:52
0
kelvincold ❤️🔥 :
Bro I no go lie for you I no guide much 😢😢
2024-10-03 08:04:34
146
John Ramirez :
4m don dey ground already 🥰
2024-10-03 17:42:04
22
Aspect🥶 :
Shey 2k no small for you?
2024-10-04 16:49:14
10
David MILES 🇨🇦✅ :
Bro to Bro .. December is just the end of a year not the end of life 🫶
2024-10-04 16:23:57
79
Feemo.Lee🥷🏽🌚🦅🦅🦅 :
Bro no even I done dey find scope to breakup with her self 🥹
2024-10-03 13:51:20
8
chocolate_molly2 :
So if una nor make am before December world go end? Because e con belike it’s a must a person makes it before December na wa oh
2024-10-03 18:45:01
14
O🐐G🌚O🚙🤲🥷 :
E no get how e go be wey e never be before
2024-10-04 06:41:32
75
K3YB0∆®️D√W∆®️®️i0®️™️🏁 :
As I see the post water come out from my eyes 🥹…Today makes 6month and 1 week I don cash out last 😭🥹
2024-10-04 05:34:16
8
Kings :
My rent go due December 14’ many things Dey head ‘ I don delete all girls number for my phone
2024-10-04 00:17:35
8
K. swag🦍🏀🏆 :
E no get as e go be wey e never be before
2024-10-03 17:24:03
76
Øffïçïãl Łåmbøškî :
December way baby say I go kpi🥺..?
2024-10-03 19:16:00
5
Gentle Of Benin :
Me I no fear, I getti God, e don run am for me before e go still run am again as far I dy hustle progress dy show 💔😭 but I no guide 💔😭na sub money I dy guide so😩😢
2024-10-03 10:29:59
72
. :
Una dy hustle for Christmas 😹
2024-10-03 17:40:35
14
POPRAY :
bro to bro
.how life day sup for Ur side🥀
2024-10-04 03:47:50
6
one_love🪐 :
Can I cry and come back and comment 💔😳
2024-10-03 17:04:08
14
Brazilian Dëmãnçhi🇧🇷 :
God run am for me I be day panic from Monday till today slip drop 🙂🔥
2024-10-03 21:55:15
10
To see more videos from user @_eddy4pf, please go to the Tikwm
homepage.