@jakporjoy01: Where una dey see all these kind slippers buy sef 😭😂💔#joy🦋 #fyp #viralviralviralviralviralviralviralviral

JOY 🖤
JOY 🖤
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 03 October 2024 16:15:19 GMT
121009
9264
971
12619

Music

Download

Comments

silveremmanuel22
OmaOfGoodLife💕🧃🙈 :
I get am for wicked pink color incase you want buy 😌
2024-10-04 11:16:13
136
cmoneybeautyempire
cmoneybeautyempire :
Like how e take fine for your eye self😂
2024-10-04 19:18:32
10
drix_xy6
DRIXY💦☄️ :
😅😅 TIKTOK is my life 😂🤣
2024-10-22 20:57:14
1
chio.marrr
chioma. :
I go get this one for my friends birthday sef
2024-11-17 16:10:59
2
ashley_gold33
TheOneandOnly Ashley 😊❤️🥺💝 :
That’s my brand 😭😩😂😂
2024-10-04 18:53:24
12
deevee807
🖤Dêêvëë🎀 :
visitors and their weird slippers 😭😭😂😂😂😂
2024-11-18 19:54:15
1
raymond.leo.7
Raymond :
this one nh power rangers over drive
2024-11-13 20:42:56
12
matthewbankz
Matthew Bankz💸💯 :
Na this kind slippers Jesus Christ wear that time i swear 😂😂😂
2024-10-04 13:04:43
6
candy.ima
Candy ima🍭🌈🌺 :
dey play, person wey dey with her man dey enjoy inside d house😅😅😂
2024-10-23 22:49:29
1
sweet.cherry422
Sweet💖 Cherry🍒 :
why them no fit save am na 😂😂😂😂😂
2024-11-27 15:14:20
1
oluchi1290
🥰 ur Bby FÃVË💖 :
i no lyk as u carry my slipper dei do video 😠😠👀
2024-10-04 07:23:24
4
gertrudebliss
Gertrude Bliss :
E get one man wey dey sell this kind slippers for my area 😂
2024-10-04 20:43:14
29
jennymasseuse0
JENNY❤️💆‍♂️ :
letter the girl go dey ask how did u get my number
2024-11-21 19:31:46
1
graceiliya014
Gracyyy💞 :
Wetin be this 😭😭😭😂😂😂😂😂😂🤲
2024-10-04 17:49:18
3
ghostpunk404
༒ :
Them no see this one buy oh 😂 them inherit this one o 🥺
2024-11-20 22:27:13
1
lizzybee240
LizzyBee😽💙. :
Na this type of shoes the nmbadiwe twins for big brother Dey wear 😭😂
2024-10-04 22:19:03
2
fathialola24
FATHIA 🤍 :
Is for my dad ooo😩😂😂
2024-10-05 09:29:33
2
nuelslife5
Nuel 💔😔 :
I tell my babe make she wear the black one o 😒😂
2024-11-04 21:57:19
1
bukunmi868
Sweet Girl 😩🥺💕 :
Na me dey sell ham 😭😭
2024-10-05 09:05:46
2
bigbabyz4
Big baby 🦋 :
Is that not my ex slippers
2024-11-03 19:27:47
1
nekabari6
NEKABARI🥺😍 :
na me see this slippers ohh I must confess😪
2024-10-05 12:37:44
3
danielkelechi23
I’M DANIEL✨🧃 :
Shovel mouth slippers e Dey rare ooo hold dis one tight😂😂💔
2024-10-03 22:15:36
22
marcusgodwin8
Marcus Godwin :
Geh Geh shoe 😂😂
2024-11-13 16:59:03
5
donfasco_
Marco :
ritualist slippers 😅😅😅
2024-11-03 22:50:23
1
mrzic08
MR ZIC🥷💕 :
my papa pam don reach tiktok
2024-11-10 08:32:25
1
To see more videos from user @jakporjoy01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About