@yung_dominic51: I get money for Shawarma na I dey soak Garri 🥲😂 #fyppppppppppppppppppp #fyp #capcut

Göødlück DC ☆♌️🦅
Göødlück DC ☆♌️🦅
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 11 October 2024 20:49:10 GMT
963562
124494
2546
14607

Music

Download

Comments

princessafam
Baby💕doll 🧸🧚🖤 :
I watch this video like 5 times before I see the onion 🧅 😩😂😂😂😂😂😂
2024-10-12 12:56:55
1453
chioma_abel
CHIOMA🇳🇬🌹 :
U no quick open up na😩 no vex my love forgive me😂😂
2024-10-11 22:03:02
661
kwinpwesh
Pwëšh🥹🧸🍂 :
Where you see money buy fish 😔💔??
2024-10-12 07:21:36
262
rachael.idemi
Rachael Idemi :
Wait oh u put onions too 😂😂😂💔
2024-10-12 02:06:11
164
_big_shocker
Big Shocker 🍀🪂🥀 :
Who is also watching on Saturday Night?😂
2024-10-12 19:29:48
712
abikeshugaa
AbikeShugaa🤍🩵 :
I GO LIE FOR YOUUUU😂😂😂😂😂
2024-10-12 17:45:58
156
sammiefurniture
Sammie :
Who is also watching on Sunday morning
2024-10-13 00:07:28
143
babypresh_2
praise Daniel :
you dey even use fish oga you be rich man ooo
2024-10-11 21:36:07
236
clawedby_mide
clawedby_mide :
So una Dey soak fish for garri ?? Oh chim😭😂
2024-10-12 11:19:33
81
pretty_suc
God’s favorite ˚.🎀༘⋆ ✧₊⁺ :
The onions top of the plate na for flavor?😂😂😂
2024-10-12 03:42:14
69
preshyvogue_
CĦINÅZĄ ÁÝÓĎÊŁÊ🗒️ :
You even dey use fish😫…Tinubu come ooo
2024-10-12 10:54:49
195
divine22154
𝓓𝓲𝓿𝓲𝓷𝓮👑🫩💔 :
Forget text Wetin onions dey do for garri?😂😂😂……no be lie o😂😂💔🔥
2024-10-13 02:41:39
5
babyoo55
Blessing goodlife 🥹❤️ :
And the boy been Dey eat jollof rice and turkey o 😂😭
2024-10-12 15:43:20
28
roland._37
️ :
I was there for him when he’s drinking garri
2024-10-12 06:05:55
34
sarahwonder2
sarahwonder2 :
Na small thing dey vex this man 😂😂😂
2024-10-12 00:48:38
24
sgarbts01
sugar BTS :
i enter comment before i see that onion
2024-10-12 18:06:18
6
asanwa1252
chinelo 💕✨♥️🥹 :
who is watching by 1:18 Am
2024-10-13 00:18:38
7
bigmorris00
𝓒𝓗𝓘𝓝𝓔𝓓𝓤 :
Who notice sey if you use rain water drink garri e de taste like turkey 😅
2024-10-13 17:40:32
6
francodios1
🇴 🇩 🇴 🇬 🇺 🇼 🇮 🇷 🇪✅ :
person way dey soak life saver na him you dey ask for shawarma this gender self too do ooo 😂😂
2024-10-14 06:15:43
5
your_gyal_olams
olams_core🦋✨ :
This wan no be cocktail na garritail😭
2024-10-13 21:41:38
7
folahan508
FOLAHAN🦅 :
Brotherhood is proud of you 😂
2024-10-12 17:58:09
8
dunsin_001
Dunsin💋 :
Werey even put onions😂so as he dey drink garri, e go dey use am clear eye
2024-10-13 15:46:24
5
toyosi__0
Toyo_xo🫧 :
Who else is watching on Sunday morning 12:00am?
2024-10-12 23:11:59
15
cutezy69
Miracle💀💕🥹 :
Afar relax o kainnn ⚔️
2024-10-12 11:43:15
13
To see more videos from user @yung_dominic51, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About