@re_ub_en001: #canamove #fypシ゚ #amapiano #goviral

♌️Reuben♌️
♌️Reuben♌️
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 12 October 2024 09:17:12 GMT
64720
10522
485
1153

Music

Download

Comments

louisanabella
louisanabella :
Cheers 🥂 too us wey use cana or loud while watching the video
2024-10-13 08:25:22
91
_lipha1_
CHIDUBEM🧃🩵 :
Them no dey advise bread winner😹
2024-10-13 08:09:58
125
snipergrams204
____SniperGrams😈☦️🍀 :
She dey dream ham but anno panic 😏😂😂
2024-10-12 18:42:17
50
avatartallest
Avatartallest :
Low key I Dey always deny am 😂😂 because my mama hate smokers as she Dey swear for them I go just Dey look
2024-10-13 16:50:53
10
ryder_dinero
Dinero🙂‍↔️ :
Afa relax oo
2024-10-12 09:28:16
70
kingfkmoni
༒*King*Fkmoni*TK*༒ :
She dey borrow lighter from me on gas 😭😭 am i cooked?
2024-10-12 21:17:43
45
zaddy_kevvy
KD🥀 :
She Dey see am for dream 😂💔
2024-10-12 13:38:24
21
jerryxchange
Jerry Xchange🐍📿😡👿 :
And I hold Cana for hand now💀
2024-10-12 15:53:38
66
maxwellii355
Max Well II :
nah from her shop i dey collect risler sef 😂
2024-10-12 17:27:00
9
muyeez3
MUYEEZ🥷💥☘️ :
she wan dey observed but me self dey compose 😂
2024-10-13 14:57:39
5
loner_boy5
Saxon😪😴(NOIR) :
Everybody know say I be good boy but dem no trust me 😹
2024-10-13 09:17:05
11
ask_of_terry_fx
Evil_TERRY✨😈🐉👺 :
First to comment video for me blood I don do your Cana move 😂😂💯💯❤️🙏
2024-10-12 09:25:01
12
gnf__0
Za Ra Nation!🌓🦅‼️ :
Yes buh I dey Deny😂💔
2024-10-13 13:39:55
6
emmiedonnewstory
EmmieDon↔️🐍 :
lol she just know recently 😅and e no sharp make ur mama know oo😌😂
2024-10-13 10:42:14
6
light__vision
Donald Jones :
Her mind they tell her 😂
2024-10-13 21:25:38
8
daddysolomon247
🆂 🅾 🅻🅾️ 🅱🅱️ 🅲 🇺🇸♠️👿 :
How far Dey do the calms I Dey with my mama 😭
2024-10-13 09:13:03
5
retired472
retired472 :
Any bread winner here ?😩
2024-10-13 08:33:45
5
fynboicardinal72
fynboi cardinal :
She don call family meeting tire 😂😂💔 but this Cana matter ehh ❤️
2024-10-13 08:51:52
7
vegankid11
user876281037 :
na this morning she see am for my hand
2024-10-13 11:54:32
6
bobo_fundz01
🤸‍♂️🥹 :
Afar relax o 😂
2024-10-13 08:16:06
6
lilthug0011
lilthug0011 :
Afa u go like talk well we’ll brr😃😃😃😃😃like ure vibes tho
2024-10-12 18:05:09
6
wickedexpensivesweet
Wicked😎Expensivesweet🍭 :
😂She de suspect 😂but dem no burn me well to agree with her thought 😎
2024-10-12 17:09:46
6
princemichael441
@michael🕊️ :
my mama fit swear for me 🧢😬
2024-10-12 09:33:09
6
charles43261
Charles :
Me way Dey belle Dey kpo😂😂
2024-10-12 14:58:19
5
pansa_pansa08
🧑🏾‍🎄Mazi_Wealth🌴💸 :
Abeg Wetin be the meaning of kpo I don scroll tire I never still understand Wetin e mean 😪😹
2024-10-13 14:18:03
2
To see more videos from user @re_ub_en001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About