@mr_embarrazzment: Money on my mind 😂😂 #embarrazzment #viral

Snr_Man
Snr_Man
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 12 October 2024 20:45:52 GMT
563074
93777
2541
9042

Music

Download

Comments

basto0311
OLA🥷💚👨🏽‍🦯🧶 :
If nah that kind money you Dey find gather here 😌😁
2024-10-13 12:46:25
4032
d.zion7
Zion :
Your mama don first wake you up around 2am give you bible make you swear say your hand no Dey stained with blood before ?😂💔
2024-10-13 01:53:08
1197
user2485080072462
user2485080072462 :
Exactly what I want
2024-11-15 21:05:58
0
onlywith_samuel02
~samuel :
The kind money wey Elon musk sef go calm down admire me
2024-10-13 00:51:33
1424
jay_nifer3
JENNY🤍 :
Na the kind money i want but a genuine one 💯
2024-10-12 22:12:37
393
ajibade.tobiloba
Ajibade Tobiloba :
mine dey reject my money 😭
2024-10-12 21:02:55
123
oluwanifishey_damilare
🪐不可阻_NOV_28♠️🥷 :
The time wey i collect apartment wey my mama come greet me she dey fear to sleep 😹😹😹💔
2024-10-12 23:15:30
676
wisedallar
Wise Dallar :
I’ve been through that stage before lol she no Dey take 1 kobo sef from me 😂
2024-10-12 22:18:25
341
bossmanblogspot
BossmanOfLagos :
Na Watin I Dey find
2024-11-13 05:09:24
0
officialprivateaccount07
Jared leto :
na that kind money I get now. i de fear to go house
2024-10-12 23:16:28
15
godfada419
Godfather419 :
That one na her business I love her and she must enjoy 😂
2024-10-12 21:10:02
137
montana_wp
montana_WP :
Na the stage I dey like this
2024-10-13 07:51:16
3
steamlord7
💙🐾ŚŤẼÄM ŁØŘÐ🐾❤️‍🩹 :
Na her Dey do me sub when I Dey her side..I leave her side after 7 days I credit her 200k she no collect am oo..she say I wan use her 😂
2024-10-15 21:59:42
6
heis__andy
(Andy)🏥 :
Omo na that kind of money I de find
2024-10-13 09:58:28
22
highh_starnba
HIGHSTAR ✨🤟🏾💕 :
Nah Wetin I Dey find be that’s 😂
2024-10-12 20:59:58
95
ochinawatawires
Ochinawata Wires and cables :
not my own mummy the werey woman no dey fear anything again
2024-10-15 02:56:10
11
crypto.lord.sam
CRYPTO PRESIDO✅ :
Nah that kind money I Dey find 😂wey go make me self Dey fear myself ☹️
2024-10-13 15:25:47
15
yongxix
XiX :
she go begin dey ask questions 🤣
2024-10-12 20:55:37
102
emycoo
emycoo :
who else is watching this on Sunday morning?
2024-10-13 06:54:41
56
_godswork
_Godswork :
My brother collect my mom call me say hope ur brother money is white I tell her say na red if he don send her make she Dey waybill ham come my Opay 😂😂😂😂
2024-10-13 10:18:39
27
flezzmoniltd
1st-comedy-1 :
My mama has kept telling a story of a boy wey wan use em mama do ritual for our village,I don hear the story Taya since my mama visited me
2024-10-13 19:55:15
13
samuelmondayameh
SAMMIE🎉🌝🍾😎 :
Incase you come across this comment in 2084, i made this comment in 2024 when bag of rice was 82k and petrol ₦1200 per litre...in Nigeria 🇳🇬 😔
2024-10-13 18:37:37
18
luciifer_05
LuCiiFer💀😍 :
She sef go confirm Evain dey😌😌
2024-10-12 21:19:57
23
bigmayor45
Say Hey To Mayor Of Ph🔝♐️ :
Na that money I Dey find😂
2024-10-12 23:48:32
18
inno_chirst
radio nation :
my brother go work and fall from building he told my mother that his scared if I'm trying to use him because one of my brother also ve accident I treated all they turn against me 😭😭I cry n wp tears
2024-10-13 22:59:33
6
To see more videos from user @mr_embarrazzment, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About