@yankirichie0: New faja 🦧

🪙уαηкι 🇺🇸 яι¢нιє🥀⚡️
🪙уαηкι 🇺🇸 яι¢нιє🥀⚡️
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 13 October 2024 15:11:58 GMT
478350
62141
1145
6089

Music

Download

Comments

michereo5ec
Michelle :
na ghost client i dy fine now na location remain
2024-10-13 21:53:22
369
dreamer__boi
Gbowo :
Update pass juju 💀
2024-10-14 07:55:44
239
big_happy_fx
♥️ :
over taken is allowed ♥️
2024-10-13 22:11:31
54
simdii1
$imdi🌴🧌 :
Na only juju una dey use pass person!!
2024-10-13 22:51:11
412
twenty6xth
IG: Twenty6xth :
Go dey tell Zlatan that one 😂
2024-10-13 22:02:29
139
martins6572
Martins :
Make Una try use grace and see wetin grace boys dey face 😔
2024-10-14 06:39:20
257
only_one_ongod
YINKA IV ❤️‍🩹⚕️🦠 :
What if the ghost Cl dey bring $20 nko? 😹💔
2024-10-14 00:11:58
29
lawbreaker2001
$LIMLEE2001🐍🦅🦁 :
Who don pass u don pass u guy … even with ur ghost client
2024-10-14 03:12:21
33
mustaphiey
mustaphiey :
Who don pass you don pass you
2024-10-13 20:39:29
23
destiny_riches2
Destiny🤡🧸✨ :
Celebrate Grace forever 🤝
2024-10-14 08:41:12
108
_oto_.s
Ruvie :
Una no still get lambo
2024-10-14 10:05:12
2
iwillinjureyou56
MR FUNNY 😂😂 :
Omo abeg make ona teach me work 🙏
2024-10-13 15:15:28
2
p_smile1850
Oluwapamilerin :
Tobi Nation don later pass Olamore 😂
2024-10-14 09:25:43
15
bigpresido2
BIG-PRESIDO🕊️🥷🇷🇴 :
I just dey bath soap 🧼 and I never see 1$ since 💔😂
2024-10-14 09:37:04
3
trencheslifestyle909
Bruce Hill👨‍❤️‍💋‍👨🏳️‍🌈 :
I don drink snake egg 🥚
2024-10-13 18:29:14
6
otf707
OTF🈵🔞🚭🖤 :
Make old taker no give up then 😂😁
2024-10-13 16:32:05
58
young.mara38
J boy 😈😈 :
Me I won do gosht clinte
2024-10-16 05:50:11
1
bigpillowfx
BIG P 😌 :
Omo i don chop wetin i no even know my guy 🥹
2024-10-15 09:19:51
5
alfaabdulbasit
Akehugbayi Alfa💗😁☪️ :
Ghosttt Yen❤️‍🔥💀 For Person Wey Sabbiii😂
2024-10-14 12:01:21
2
lafete6
lafete✝️❤️‍🩹🌟 :
Etishofo 😩😂💔 so I never do anything 😩
2024-10-14 17:56:00
0
bad_boy_bright
Bad🎃boy🎶💕 :
You don eat chicken egg before 🥺😣 I don eat am
2024-10-14 17:42:36
4
arinze_ex
Arinze🥶 :
Where update Dey juju Dey learn
2024-10-14 17:38:55
1
oiled_son1
Emmanuel🇺🇸 :
My bro who don pass you don pass you. Just work your way out!
2024-10-14 07:22:59
1
thacutegerrard
Rema’s Favorite🦇 :
I do ghost client nah me Dey feed the ghost🥺🤦‍♂️
2024-10-25 14:01:12
1
yemi.slm
𝙎.𝙇.𝙈 :
Sha no use ham buy car 🫡🤐
2024-10-14 14:01:09
1
To see more videos from user @yankirichie0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About