If you don use am wash your slippers gather here 😂😂
2024-10-17 16:20:00
1875
Chaney Amanda Talon :
Na all of us go see next year by God .... Amen
2024-10-17 20:07:17
487
hammedgafar206 :
thanks very much
2024-11-24 16:56:38
0
justfloydnotmayweathee :
Omo abeg who notice sehh na when you wan baff soap . Na dat you go Dey feel like urinating
2024-10-17 23:56:20
564
Efogee001 :
Mama what if the sponge 🧽 fall down from person hand 🤷♀️
2024-10-18 15:56:42
20
Cazor :
Confirm soap go work once e don touch body 😂
2024-10-17 20:43:04
164
YINKA💨 :
All this one nah for people wey just start dey bath soap shaa 😂😂😂😂
2024-10-17 14:19:57
243
Buxy :
omo i bath one soap one night my house became hunted house my first soap was itusile omo Bird do meeting for my roof i con dey catch cold
2024-10-17 22:20:46
18
user67426292669748 :
thanks 🙏 ma
2024-11-24 15:07:09
0
Alfa Ibrahim Adebisi :
Why Itusile con geh this plenty Ewo self 😒😂
Itusile self Hard Oo 😂
2024-10-17 20:39:35
60
V.cent :
What if the sponge fall down
2024-10-17 11:53:40
92
📿 :
Me wey dey use am soapy nko ?
2024-10-17 19:03:47
57
🐾 :
Omo I Dey use am wash slippers 😂😭
2024-10-17 15:22:58
76
LEGIT BAE ❤️🩹🥀 :
Some Alfa and babalawo wey dey gives us soap self no Dey explain reach this GOD 😭
2024-10-17 15:34:00
313
I.AM.EMRY :
I dey even use my own wash my WC self 😁😂
2024-11-04 09:52:32
0
𝐋Ⓞ𝓷𝒆Ř💔♎️✿◉●•◦ :
Nar true I swear , dem don tell me all this before but my village people no Dey let me hear word.. I go still Dey sing Seyi vibez for Bathroom 🤲😹😩😂😂
2024-10-17 15:37:02
110
FALCON_🇺🇸 :
Please ma if I put detol inside the water while bathing ose Anu
2024-10-17 14:45:33
18
ᵃⁱˢʰᵃ ♡ :
Baba no Dey tell me all this one 😂😂
2024-10-17 18:51:34
25
04:08🀄️♾️ :
So na all of una dey baff soap😂😂😂😂 anyways dem no dey throw sponge for toilet ooo na to keep am for months before you burn am, so the sponge go don do im work. No taking while bathing!!!
2024-10-17 19:17:06
11
THÜGGIÑG🫥👿 :
Omo Im not sure I will make it anymore🥺🥺🥺🥺🥺🥺
2024-10-19 18:50:11
6
Sheralynn :
Na the soap no confirm,if it confirm nothing like dis excuse
2024-10-18 12:35:23
24
BAMMY🤴❤️🔥 :
Any remedy after all these unknown childish mistakes ma 🙆🏾♂️😂
2024-10-18 08:54:44
1
𝓦𝓮𝓪𝓵𝓽𝓱❤️🌴 :
Terms and conditions yii poju now 😂
2024-10-17 22:49:09
4
WEST_CODM :
no wonder i never make am 🥲
2024-10-19 06:03:11
4
Awhite🤍💛 :
I understand Wetin Dey do me now
2024-10-17 17:48:14
15
To see more videos from user @kudiratomialaju, please go to the Tikwm
homepage.