Some women nor dey smell good that’s why no cuddle at night
2024-10-17 16:45:19
9
Reyez Pirez :
I look at the write up I just laughed marriage Dey Europe’s Abi the okpomiliki wey we men Dey marry for europe
2024-10-18 11:38:51
1
Boy Richie 🥂 :
Speak for the ones you’ve met abeg 😂😂😂😂
2024-10-17 11:13:04
0
Kelvin Odion245 :
how wish I have one can you help me get one
2024-10-17 12:29:16
0
ASK OF DE PRINCE :
make I save this one
2024-12-06 10:26:06
0
Anonymous 800 :
age dey oh.....try go settle down a
2024-12-08 12:50:03
0
caringfavouryoung :
truth talk sha
2024-10-17 17:49:40
1
C mentor :
forever proud of my profile picture, no put body oh👁️👅 👁️
2024-11-29 14:01:39
0
Blue lover 💙🦋🪼 :
Them too local I swear
2024-10-31 16:12:07
0
Foreignface :
Talk the one you know or use your words well by saying some Africa men. Stop generalising them I am Africa man this your talk now is very strength to me I don’t live like with woman I go out alot
2024-10-17 13:07:48
0
LadyLuck :
You don finally scatter the table wey we dey manage since 😅
2024-10-18 08:41:40
0
prospect prospect🇸🇱 :
orga if she sabe cook pepper 🌶 soup 🥣 please run 🏃♂️for your life oh😳
2024-11-04 00:46:23
0
Igbinovia Kelvin :
everyone is not the same madam
2024-10-18 14:12:59
0
callmememitchell0 :
i no need cuddle just dey give me money the relationship go lost for my own points of view 😂😂😂😂
2024-10-31 06:03:51
0
Rejoice Peace :
But not all of them
2024-10-27 09:48:19
0
Blessing Enobun :
Sister nor verse na hunger dey do me that day
2024-10-17 17:38:24
0
amababy :
well is true
2024-11-08 09:16:11
0
OSAS GREEN :
you go do something wrong i go still tell you sorry i don't think you are okay with type of love is that 🤔🤔🤔
2024-10-18 09:25:03
0
pj :
I just Dey laugh by myself 😂😂😂
2024-10-31 05:58:22
0
gracechinyere lbe :
nice take beautiful ❤❤❤❤❤❤
2024-10-18 05:43:47
0
skyb235 :
Today and today 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2024-10-17 22:24:54
0
MAYOR OF BENIN :
iye ooo mummy come see oooo 😂😂😂
2024-10-22 23:03:10
0
Frida baby🇨🇾🇨🇲🙏 :
Am telling you sis 😂
2024-10-26 05:48:53
0
To see more videos from user @lambo_hot2, please go to the Tikwm
homepage.