@pastawiz_ng: Things we do for love😂 would you try this? P.s :dont ask me how i knew how to make Ebo. I’ve seen too many yoruba movies😂😂 #pregnanttiktok #pregnancycravings #weirdcravings #pregnantwife #funnyvideo #relatable #fypp #cookfromhome #cringetok #yorubatiktok #yorubamovie #traditionalfood #grilledchicken #palmoil #cornmeal
PastaWiz_ng
Region: NG
Thursday 17 October 2024 17:43:13 GMT
Music
Download
Comments
Abby Abimbola 💝💞 :
Ebo with chicken 😂expensive gods 😂
2024-10-17 17:48:49
6065
Hightune_Stitches1 :
I sabi your scope … you use style carry your own sacrifice for here Abi ! .. so far no be me first see am 😂 jaye lo
2024-10-19 14:33:42
1612
HARTZ__19 :
Nah irumole you marry?😭😂
2024-10-17 22:20:23
860
MÃKÅ WÉÃLTH 🌎💦 :
U sha do use scope carry EBO for TikTok 😅😂
2024-10-17 21:52:23
1684
Boluwatife ❤️ :
Add three feathers 🪶 🤲😩
2024-10-17 23:12:10
169
O💞 :
Irunmole with a touch of luxury 🥰😂😂😂
2024-10-18 10:22:00
407
Shades Vendor in Kwara State :
Wetin I use my eye see loni jimoh oloyin 🙆😔💔
2024-10-18 06:57:36
353
OLUWASEUN_MUST_TALK :
Who notice say people no dey carry food sacrifice again for t-junction 😂😂
2024-10-18 14:48:51
42
Mi_nwa :
Ayekaye lawon irumole nje o😂😂😂 Eko, eyin ati chicken ninu gbo gbo rogbodiyan yi 😂😂😂
2024-10-21 07:19:11
6
Trester Fashion Court ✂️ :
You dey use style carry broad daylight Ebo😭😂
Orimi o ni gbabode o😂😂
2024-10-19 09:57:38
86
Just Habeebah :
If I see this kain ebo for T junction nah to sit down and dine with the gods oo😂
2024-10-18 09:04:46
84
Babystore in ikotun/ igando :
Ebo elebo pada Leyin mi
2024-10-18 11:31:00
37
Yosi strands and styles :
No be your fault, I no know wetin I dey find for TikTok by this time 😩
2024-10-18 04:44:35
49
GENTRY☮️ :
You don use style use all of us abi 😏 ? I don catch you 😂😂
2024-10-18 16:02:36
8
C33_mhi😇 :
Ur own sacrifice get chicken?… oshey baddest Modern sacrifice bearer😂
2024-10-18 11:55:08
12
Hormmy🥰❤️ :
No be your fault, na me leave surbway surf come TikTok 🥹
2024-10-19 21:44:49
7
Dewunmi :
Ebo elebo pada leyin mi x3 🤦♀️🙇♀️😂😂
2024-10-18 13:49:59
8
:
Ki ebo fin
2024-10-18 03:03:24
10
God’s Plan 🪖 :
Una Dey do sacrifice low key. Sha carry am go junction 😂😂😂
2024-10-18 07:36:04
6
꧁༆🖤رحمة الله🖤༆꧂ :
Next time help me add salt baby😢I no really enjoy this one🤒😂
2024-10-18 07:46:48
11
ÄJÏKÊ🌸🌷🌝 :
Holy ghost fire
nah night we dey o
2024-10-19 21:29:01
19
Mo’Tasteful Trend & Events :
Ebo toni chicken wings lori, expensive gods.😂😂
2024-10-18 07:36:36
6
🤖AKÀNJÍ_30BG🍀👽 :
Abeg where you wan drop am make I go wait for you my bruh
2024-10-18 04:59:55
71
AyabaDotCom :
ebo elebo pada leyin mi *3 😋
2024-10-18 11:21:10
11
lekzyframeworld :
Awon irunmole of this century they enjoy oo😁
2024-10-18 11:12:55
7
To see more videos from user @pastawiz_ng, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.