@amlisbee: Calling me your own you dey kill me, sabi small job you not give me, but if na billing you dey throw me, you dey see me stand you won fall me, Baba Jah dey throw me the blessings like stone, Me wey dey stand nor be hight na by grace. I nor fit dey shake because of all your hate. My blessings from Jah dey make them suffocate. #fypmusic #fyp #freestylerap #trendingsong #afrobeats #afropop @Ys @Guchi @💙Qing Madi💙 @VDM @Don Jazzy @Omah Lay @Rema @SYDNEY 🕊 @MACHIGOLDPRANKS @MACHALA @iamnasboi @AyraStarr⭐️ @TREVOR DULLA✝️