If too say I no come from Akwa Ibom e for pain me 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2024-11-06 21:10:12
155
Ruty Kenny :
Lagos own worst dem go press you till you follow window go out😂
2024-11-19 13:18:59
69
Fashion Designer in Uyo :
I wish this video can be played inside mini bus😂😂😂😂😂
2024-10-21 20:24:42
9
bettybutter1490 :
as in eh,one guy did that yesterday,n I refused to enter the bus
2024-10-19 08:05:11
20
Comrade65 :
😂😂 Go buy car
2024-12-08 15:03:14
0
xoxo.lala🌸💜 :
No dey shout for me oh😂
2024-10-21 14:04:32
9
Sonia🔥 :
omo
e de vex me i swear
2024-10-19 20:39:40
36
bb_baci :
if you've watch this more than 10 times gather here let laugh together 😂😂😂😂😂
2024-10-21 21:14:08
41
AIDEE JOSEPHINE :
me no go gree oh. I go sit down as I want. do your worst🤲🤲🤲
2024-12-14 21:53:12
5
pretty ella :
nah y i like to sit down for front sit because i don't someone to press my life out of me😂😂
2024-10-22 18:36:50
5
Godstime Okonye :
Why i come dey laugh and i no dey even understand anything
2024-10-30 15:25:53
3
💜EYERE💜🤭 :
No shout for my head ohh 😂😂😂
2024-10-19 21:18:49
3
F A I T H :
Random stranger; Aunty shift Me:Uncle Unanam?
2024-11-30 22:20:35
10
Precious chubby :
Me wey don tell one man if he no wan adjust mk another person enter and sit comfortably make he go buy him own personal and private car na Omor the tin pain am oooo 😂😂😂
2024-12-06 09:52:19
5
Mama B 🥵 :
Abasi oo 😂😂 ‘take seat’ took me out 😂😂😂
2024-12-10 17:30:55
9
JossyTom20 :
what is she saying now
2024-12-04 19:09:20
1
📸Teddypro 📸 :
😂😂 this tin no really de funny 😄 oo some people are fun of doing that
2024-10-28 20:56:33
4
Concordia Atelier :
I don’t like that I’m watching this at night. I don’t laugh begin the shout for this compound make them no give me quit notice tomorrow. God abeg 😂😂😂😂😂
2024-11-11 23:30:09
2
Bliss gold 😍😍 :
I swear e dey pain me if I enter bus u go tell me make I enter inside na true u talk abeg a video for me
2025-01-15 09:22:27
3
🎀Gir_like_Dora💝 :
😂😂😂😂,Mma ino😂
2024-10-20 15:22:12
1
Dara💞 :
Jesus😂
2024-12-01 22:13:32
1
E_ssie💋 :
Especially all this bus going to Nwaniba and Oron road those people for back no dey ever gree shift😭😭😂😂😂😂😂
2024-12-08 19:25:59
7
gift japhet :
na abak road root dey like do that thing
2024-11-29 20:09:38
1
Elodie 💕 :
this akwaibom dialect too funny
2025-01-05 23:32:10
3
To see more videos from user @unique.de_bozz, please go to the Tikwm
homepage.