@samuel_banks21:

Samuelbanks🤴🖤
Samuelbanks🤴🖤
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 20 October 2024 21:46:37 GMT
404017
61980
788
1726

Music

Download

Comments

uglyshad3s
Gumball🫧🌸🧸 :
Even adeola wey carry her braids for how many weeks dey drag you😭😭more wigs to you arike 😂
2024-10-21 07:08:08
814
imolemide04
imolemide 🕊️🤍 :
80m kehhh 😂 haba 😂 and you still dey use xr wey Muller give you 😩
2024-10-20 22:00:44
301
aminat856
Amina❤️ :
Arike it’s head not hade 😂😂😂
2024-10-20 21:50:41
780
herdenikee80
ALAGAWURA001🥰🥰 :
Tosyne is coming for u ooo 😂😂😂
2024-10-20 22:16:46
386
odogwukafenchy
SNEAKERS WAREHOUSE IN LAGOS :
That hair na 12k blend Arike😂😂
2024-10-20 21:51:17
213
iamxtycuty
🦋Esther❤️ :
80 million Keh 😂Arike oni iro
2024-10-20 21:49:51
167
ennytan1007
Becca🍭🦋😍💋❤️ :
E dey pain me say I dey bear Arike😭💔😂😂
2024-10-20 22:11:22
33
sonitakim0
Sonita Kim708 :
Una nor get content again na to dey drag each other now mm
2024-10-21 11:48:39
8
ogpsalm_01
Og Psalm👑✨ :
New taker 😂
2024-10-20 21:49:41
73
luisolivar02
Lui :
First to like
2024-10-20 21:47:36
22
tiara_emporium
Tiaraoluwa :
Arike it’s head not hade 😂😂 don’t let our enem*es laugh at us
2024-10-20 21:54:18
125
finegirl399
Pretty face :
Brown app link
2024-10-21 07:16:37
0
pelumi1943
🔪 :
80 meter tan😂ko easy😂😭
2024-10-20 21:48:43
3
jwumpsyleee
Arike ❤️🌷 :
Arike too Dey lie 😹
2024-10-20 22:23:00
3
torioluwawinestore1
UR WINE VENDOR IN OSUN STATE :
Arike 80M keh😂😂
2024-10-20 21:48:57
13
adrielsbeautybar
NAILS AND MAKEUP IN EGBEDA :
Arike make I no lie, make I no steal, this new wig make you be like person wey don first craze 😂
2024-10-21 08:25:30
21
rymny11
Rãymønêy11 :
see the way he resemble bob risky😂
2024-10-20 21:52:40
11
preke08
preke🎀🎗️☺️ :
Omoh you people no Dey sleep 😂😂
2024-10-20 21:52:21
16
qwinmercy6
Qwin_Mercy❣️ :
Arike cm resemble Werey 😂wit this new hair 😂
2024-10-21 07:45:13
11
aremuitunu
Everything by motun :
I don’t know who to support again seh ! I Dey everywhere 😅😅
2024-10-21 10:44:18
3
_temmy_14
Temidayo💕🥰 :
Arike no fall our hand naw 😹😹😹
2024-10-20 23:33:34
5
yasscodmyt
Milano FX :
Wetin be hade again
2024-10-20 21:50:17
1
tianahbabe3
christy bella :
Arike pls go back to dat pink hair your Ex buy for you 😂cause this one no fit your glory o😩😂
2024-10-20 23:38:49
2
durkioona_0
$ħawty💞〽️🌺 :
😂😂😂ARIKE DON DEY ADD LIE JOIN WETIN DEY DO HER
2024-10-20 21:53:45
4
princessanthonylee
His Princess🖤👑 :
Frame the hair jare !😂😂
2024-10-20 21:48:34
9
To see more videos from user @samuel_banks21, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About