@odumodublvck__: THANK YOU ALL FOR YOUR BIRTHDAY WISHES. 🙏🏿❤️ GOT TOO MANY MESSAGES TO THE POINT I DID NOT SEE ALOT OF THEM. GOD BLESS YOU ALL. - INDUSTRY MACHINE SOUND POLICY: GROOVING. #odumodublvck #fyp
Drop this song now wey my AirPod never spoil abeg 😭😭❤️
2024-11-10 17:45:05
47
camilo sitte gasse vol 2 :
osadebe finish work for this beat
2024-11-25 21:51:23
15
@To_my_naira_account :
music way he no go release 😔
2024-10-29 01:27:46
46
OSARODION 😴 :
Make una Dey expect this song for 2026
2024-11-19 09:26:10
26
kelvin Dior :
Please release this song 🙏🏼 u are too good odumodublvck
2024-11-05 23:49:02
16
SSIAH👑🤍⚡ :
I yus God beg you BIG KALA drop Industry Machine And Grooving this December abeg 🙏🏻😣
This jam go bad for my Benz wey I wan buy this December🥰
2024-11-22 03:59:08
16
BeN kAsH🤺🤸♂️ FL🥷🔥 :
this Jam never still drop?
2024-11-26 01:20:04
3
Kay HBK (hrt break kay) :
I swear my instinct tell dat big Kala will soon own a Grammy abeg feature #cavemen if you need to do feature or Duncan mighty # or #oga network depending on how you need but they are the best
2024-11-09 10:26:44
10
Favorite_UglyBoy :
I think say my Shazam no de work! Abeg drop this song abeg… 🙏😩
2024-11-11 02:25:33
4
Okenwa money 💶 🇬🇷 :
Abeg big kala release this song for us🙏😅
2024-11-01 16:10:56
29
𝘚𝘓𝘠 𝘌𝘟𝘊𝘏𝘈𝘕𝘎𝘌🥇🏆 :
Come you nor go release the music??😅
2024-12-03 06:29:46
1
Donald chimaife :
na another bobrisky dey the video like this like a that
2024-11-06 14:35:30
5
To see more videos from user @odumodublvck__, please go to the Tikwm
homepage.