hustle make them no use Ur grandma do comedy ⚠️⚠️🧏♂️
2024-10-24 18:48:45
2833
Omo Nna of Lagos :
OG wire wire wire mama don drop video
2024-10-24 21:48:42
746
Dave Davoteea :
mama discover her talent late hour 😅
2024-10-24 20:11:43
927
Ekas-co :
Bro hustle oo make them no use your Mama the cash out oo
2024-10-24 19:17:25
92
$õwëtõ~füñd$💰🇺🇸 :
See my grandmother age mate, my own na to dey talk to herself she sabi😂😂
2024-10-25 06:24:34
314
Big Evian 🇰🇷 :
I no fit laugh ooooo,I dey Naira Marley house abeg,make dem no think say I Dey laugh zino😂😂
2024-10-25 19:19:27
143
Can Do Spirit🛐❤️ :
I need a broke girlfriend 🥺
2024-10-25 03:03:53
23
efosapedropedro :
aswear my wife never still know my real name till date😂😂
2024-10-24 20:54:45
75
Christabel 🩷🩷 :
😂😂😂my belle ooo😂😂😂😂police no fit look for Pablo funds oo😂😂😂
2024-10-24 19:44:48
229
he_is_random :
This is not my problem, my problem now is someone mistakenly called my phone today, thinking I'm his boss and begged for 2 days off work and I gave him one month😂😂😇
2024-10-24 22:55:52
64
Precious💞 :
Mama u no tell me on time ooo 😭😭😭😂😂😂
2024-10-24 20:19:41
59
Prince_omakansi🇳🇬🇲🇽🇺🇸 :
Who’s watching this alone midnight 😂
2024-10-24 23:33:30
157
Veekee-wardrobe :
abeg who dey edit videos for this our grandma's 😂😂😂
2024-10-31 21:27:11
9
Nomso - Foundation 2024 :
Hustle💯 make them no use Ur grandmother go do comedy ohhhh 🥶
2024-10-24 19:44:11
70
🏅🔴𝔹𝕣𝕚𝕒𝕟𝕟𝕒(1st da)🧿 :
na why we they request for transfer
2024-10-24 22:03:41
19
Mr_Muller🌴✨ :
I no fit laugh ooooo,I dey Naira Marley house abeg,make dem no think say I Dey laugh zino😭😂
2024-10-24 22:17:06
109
GT BOSS :
see wetin last born dey do our grandma for village 😂😂😂
2024-10-25 13:02:20
118
FAGA viashuma kingsolomon :
thank you ma
2024-12-20 20:40:20
2
Dani nice :
This is the only thing that have made me smile today 😂😂😂
2024-10-24 21:15:18
65
Marchandcorne :
E get why o 😂😂😂
2024-10-24 19:41:01
12
Smart move :
Mama you don cast update 😅😅😅😅😅
2024-10-25 00:12:01
60
She is just 19🖤 :
I’m just 19🥺
2024-10-30 10:40:09
6
EGOAMAKA_EGO :
How many of us watched it two to three times 😁😅?
2024-10-31 00:25:33
22
Zulaikha 🦋🌹 :
In this Nigeria ehnnn...just have data😂😂
2024-10-26 20:29:28
12
To see more videos from user @mcshadecomedy1, please go to the Tikwm
homepage.