@emmanxxl__: This December go too sweet😌😂😂@S A M A D❤️‍🩹 #fyp #viral #reekadobanks #easy

emmanxxl__
emmanxxl__
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 24 October 2024 18:20:14 GMT
558186
86053
1178
17701

Music

Download

Comments

moscents.01
MOSCENTS!!!🛍️😍 :
Make una no carry belle oo 😂😭
2024-10-24 23:32:04
1112
queenposh6
Akwudo chidera :
I go too dance oblee eeh cause e no easy for us wey no carry belle😂😂😂
2024-10-25 06:08:22
643
jemmy_elias
OMOTOLA :
I fit reach before dj sef😭😭
2024-10-25 00:09:48
275
iluvrenciaa
𝓻𝓲𝓻𝓲!🎀💕 :
and i don carry belle😭🤣🤣
2024-10-25 00:45:34
197
joshross662
Anthonio :
i don save 2m way i go spend for outing this december😂😂,Na girlfriend way i go enjoy am with i dey find😂
2024-10-25 06:21:33
88
ms_miniii
Ms. Bube :
How tall are you 😳
2024-10-25 05:55:06
11
peli136
Gigi🖤 :
Introvert life don tire me 😂😂
2024-10-25 01:06:28
68
governmentboy24
THE PLUG :
Me wey don buy my ticket to lagos. me 1- Tpain 0
2024-10-24 22:47:48
50
obianujunwam
Obianujunwa 🌺 :
Na who carry belle this Dec loose 😂
2024-10-25 11:18:10
52
derealella_
𝒹𝑒𝓇𝑒𝒶𝓁𝑒𝓁𝓁𝒶💕 :
Till them chase me like thief i no de go house🙂
2024-10-25 00:16:27
21
boy6ix__
Callmeboy6ix :
Me wey be outsider normally 😂😂😂
2024-10-24 21:51:03
10
big_baby950
🫧Miss Oma🫧🌸 :
You no need to give me location seff 😹even if na another person you dey invite i go still first una two reach 😹
2024-10-25 16:33:14
20
ayeesha_kilani
Aishat Kilani🫶 :
I no wan hear say food don finish abeg😂😭
2024-10-25 00:55:55
6
the_moe18
The Moe :
Too active😂🫡
2024-10-24 20:49:25
11
preciousaustin15
Chiamaka🖤 :
This one no be memes 😂😂
2024-10-25 22:59:54
2
treasure11113
TOLULOPE 💗🦋 :
Me don even dey plan dis Christmas already 🥰 omo every spirit of pregnancy I reject am now oo
2024-10-25 07:46:47
9
nuellaaaa_____
𝓔𝓫𝓲𝓶𝓸.♡ :
I go lie for you?
2024-10-25 07:29:01
5
aramide.aa
Prettymide🤩🫥 :
I cast and bind any form of pregnancy the remaining two month of this year😂😂I must bleeeeee this December seh😂😂
2024-10-25 08:03:05
6
amira15932
Amira 💕💝 :
that a promise
2024-10-25 09:31:13
1
air_starrrrrrr
Che_chi🇨🇳🧸💕 :
I’m Airstarr and you ?
2025-01-11 13:49:23
1
lovejumss
Jumss! 💕 :
This one no be meme 😂
2024-10-25 14:02:37
2
poundsndollars01
BAD FRIEND 😂💜 :
Because wereeeeeeee outside
2024-10-27 07:15:05
3
jennifer_the_first
Jennifer❤️‍🩹🤗 :
I go keep my introvert side aside fess... I no achieve anything from it😂😂
2024-10-25 17:13:49
1
blissberry34
Blissberry :
I go lie for you ?
2024-10-25 09:52:18
1
the1amongstall
ℳ༯! :
I for repost but na only mouth i get😔
2024-10-25 17:23:14
3
To see more videos from user @emmanxxl__, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About