Just found out my baby daddy is getting married next month….. funny thing is he doesn’t even know I’ve found out 😂😂😂😂💔
2024-10-26 17:28:05
272
Big_tacha🦅❤️ :
I don mad like 30 times this evening 🥺😌
2024-10-26 13:11:48
67
Nadia🫀🥀 :
I just came from ICU 🕊️🥺
2024-10-26 10:58:02
33
Dearest❤️🤭 :
I came out strong and wicked 🙂↕️
2024-10-26 22:59:38
20
qwajo51 :
😂😂😂Soo mad 😠
2024-11-22 09:02:27
1
Diva Baby :
Tosynes Ex has an example 😂
2024-11-29 01:06:07
3
Thomaswendy :
Love and Nigerians 🫲——————🫱
2024-10-27 06:00:50
20
Sylvia🦋Pearl🦋❤️😌 :
Dem go first mad over you then later ,you go mad enter market because of dem
2024-10-27 19:39:27
12
New Castle :
Love and madness...Nah collabo
2024-10-27 14:48:06
57
FineboyTomi_Persury🖇🙌♒ :
E go first dey sweet you later you go come dey regrets your actions🤣 by that time you don therapist Office🕊
2024-10-26 12:29:24
45
PreshyGold :
Me and my man Dey use 11 eleven months keep malice then the remaining 1 month we dey use am dey in good terms😂😂😂 I no fit stress myself for any man again I get siblings wey no dey use me play😂😂
2024-10-28 08:33:12
17
shindara :
am tired
2024-12-07 23:28:51
2
Ada👑 :
If you actually wan run mad, just enter situationship, the madness worse pass relationship own😩😭
2024-10-28 05:17:39
37
amarachigrace :
When oyinbo say MADLY IN LOVE u think say na play 😂😂😂😂
2024-10-27 09:05:56
71
user1984972195373 :
my own na to dey talk to my self alone o for house o why she dey misbehave, baba small time I go advice my self say make I calm down like play like play craze done start 😂
2024-10-27 06:33:18
9
Lepacious :
Mentor for life 🥰
2024-12-05 01:32:29
2
hillianbradley2 :
Omor I craze tire for my last relationship 😂
2024-10-30 18:32:39
3
GENERAL MILES :
I think say love and madness dey go together self 😂
2024-10-26 13:42:09
68
OMONE ADOLPHUS :
I no Dey trust anything wey get tail for front
2024-10-26 11:33:39
6
Ajebo :
I came out as an alcoholic patient
2024-11-10 20:36:38
2
ella_mma :
Real😂
2024-12-06 20:03:36
2
To see more videos from user @.bigdera, please go to the Tikwm
homepage.