No loud ham, we just Dey nack, na she Dey think sey we Dey date.
2024-10-28 07:59:40
191
Rockzy Bee 💀🥷 :
Nah me get my own😂😂
2024-10-28 17:03:40
19
Chiwayne4pf⭐️ :
Na me get my own 🙂↔️
2024-11-05 13:42:05
1
SheddyValley :
Incase you come across this comment in 2080, i made this comment in 2024 when bag of rice was 140k and petrol ₦1500 per litre...in Nigeria 🇳🇬 😔 27/10/2024
2024-10-28 10:27:47
14
Your wife 🤎🤭🌺 :
Nobody dey like my videos 😭😭
2024-10-30 07:52:08
7
Suntex jnr 🧃〽️🪫 :
How Una see my profile
2024-10-28 09:04:16
21
(🐬 \💰/ 🧜♀️) :
ANY BRO TO BRO quote today?
2024-10-28 06:17:57
17
Țřãċÿ❤️🌸🧜♀️ :
Ring road women never pour pepper water for una body na y😂💔
2024-10-29 10:38:12
1
bk :
this na Oba market
2024-11-04 17:34:09
1
Bensen Bros :
na me get my own ooo 👌
2024-11-04 14:07:38
2
SWt_AnGeLa 🩷🎉♾️ :
Una don reach Oba market Abi 😂😂😂😂
2024-10-27 16:02:56
40
Ⓡⓐⓢⓗⓕⓞⓡⓓ :
Abeg who get paypal tag
2024-10-31 21:59:56
0
Kehinde victor :
Na we get our babe 😂
2024-10-29 08:20:12
3
GAMZ :
I day tell you
2024-10-27 07:12:20
4
ADEYEMI❤️🩹🥷 :
Na Ijebu b this am I right 😳
2024-10-27 07:56:34
2
Theddy 🧸 :
Nah me get my own ooh 😂
2024-10-29 15:24:21
1
PRECIÒUS🎀 :
I go lie for youuu!!!?😏😏
2024-10-28 15:05:19
3
THIS USER IS BROKE 😢💔 :
Una put energy for this one 😂👏
2024-10-27 08:06:32
9
2 0 0 6 :
Na why I Dey do all 😂😂😂😂
2024-11-05 08:54:20
2
SWEET BENIN BOY💦❤️♋️ :
I just Dey help the owner maintain am first 🙂😂
2024-10-27 11:39:25
2
Emma 🖤🖤 :
Na only this guy wey dey for brown top I dey feel him vibes
all those ones no get vibe or moves atall
2024-11-04 02:03:55
1
J🦋O❤️S🌈S💍Y⚡️ :
This wan enter😂😂😂
2024-10-27 07:28:31
2
_L£RRY_ :
Who kon get am. 😳😳
2024-10-28 02:07:24
3
TomTrillionz :
Wat a pity, we Dey suffer ooo😂😂😂… low key
2024-10-29 16:37:44
2
To see more videos from user @brotherbros6, please go to the Tikwm
homepage.