When I Dey school if I Dey travel from owerri to Lagos through road. When we reach Benin driver go tell us say make we whine up ooo. Say na Benin we Dey ooo🤣🤣🤣
2024-10-31 09:22:49
36
17:59_The_G :
People don't understand the meaning of this content. the boy is not the owner of the house. he is not the head of the house, he can only protect himself against forces in the house.
2024-10-31 14:29:44
138
OMO BENDEL :
Na deep message you pass so
2024-10-31 04:05:49
72
Beverly🌸🌸 :
Pepper soup will not kee my brothers🙏🙏😂😂🥰
2024-10-31 23:06:04
8
earnestelvis :
When JuJu buy shares for your compound 😅😅😅
2024-11-01 04:08:53
12
nuela bright :
a don remove mouth for wetin no concern me oh make dem no use cane wipe me😂😂
2024-11-02 19:17:14
1
Osho Blackdiamond :
na craze dey worry am e wan cover with don already dey covered
2024-11-01 07:51:37
1
RAPHIC KELLY :
Guyyyyy, see the way he appear immediately he mentioned blood 🩸 of Jesus 🤣🤣🤣😂😂😂😂
2024-12-17 17:46:07
2
𝐃𝐄𝐙𝐎 :
He say whether Awebor nor dey dis house😂😂😂
2024-11-01 07:13:23
23
December 23rd :
me in my grandmother house 🤣😂🤣🤣
2024-10-31 14:59:59
1
The_Sniper🥷 :
If you cover the house with the blood of Jesus, how the juju go take come outside😂😂😂
2024-12-16 14:15:51
1
officialvillaNation95 :
House wa okeite 3 dey inside 😂😂
2024-11-11 13:05:31
2
27 :
E sweet me 😂
2024-11-08 22:43:40
1
Dj Industry Vibe :
I just tire ooo 🤣🤣🤣 power done first dey the house already and you wan still cover am with another power ✌️🤣🤣🤣🤣
2024-12-18 08:44:44
1
ifitex :
more🤣🤣🤣🤣 content like this abeg
2024-12-03 20:54:40
1
🌹 Amarachi🌹🌹 :
you dey cover house way juju full will blood of Jesus how???😂😂😂😂😂
2024-11-15 18:53:54
1
Snow Didy :
😂😂😂I like as e funny devil too
2024-10-31 05:04:29
3
✨Big Max ✨ :
Juju Dey so why you Dey cover am na 😂😂😂😂
2024-10-31 20:26:22
5
BIG_MAXINO👑 :
Deepest message 🥺. But dem nor know 😮💨
2024-10-31 06:27:36
36
Henry808 :
Na that laff off me 😂💔
2024-11-08 20:20:40
6
mirabeautyglam4 :
Very deep message
2024-11-10 23:59:31
3
Favorite :
Moral lesson;Devil nor dey hear abeg .
2024-11-04 21:36:08
15
To see more videos from user @mi_lo_dy, please go to the Tikwm
homepage.