Na truth you talk my ex wey I swear give Dey enjoy life back to back him and he new girlfriend 😂🥺🥺
2024-10-31 16:08:32
54
THE LIGHT 💡💗🥹🌸 :
Na so my sister slap me I say you will receive your punishment in future the next day she go buy 15 pro max 😂😂😂😂… I swear nothing do am 😂😂😂
2024-10-31 14:02:56
76
Kachi :
😂😂😂😂Life is not fair sha
2024-10-31 16:10:33
33
C ❤️h💕r🍭💙 :
Nothing go happen 5 boys don go so 🤣🤣🤣🤣
2024-10-31 14:57:02
18
Energy_goddess__ :
My dear as long as you were a good person and you never ever cheated on them my dear a lot go do am speaking from experience if you’re not pure that’s when they’ll go Scot free but if you were pure👇
2024-11-02 09:57:22
5
God'sgift :
abeg buy phone for peace nice
2024-10-31 13:52:57
23
Ma🍃🥹ry💕 :
Nobody dey like my videos 😭😭
2024-10-31 13:30:08
48
Nkem akonam❤️ :
Life no be Africa magic 😂😂😂
2024-11-01 18:13:44
3
Ence :
na why that small girl take revenge her self
2024-10-31 22:13:24
6
mrsgaye5 :
Yes you enemy is not Gods enemy.make unna dey move on
2024-10-31 21:52:01
12
soft..eve08💫 :
Na why I de do my own wrong bk and immediately, I no de wait karma.
2024-10-31 18:52:27
5
Gt Akon 👽 :
Me and pepper soup 🫲…………………………………………………………………………………🫱
2024-10-31 18:07:17
2
Suzan Faith :
willy 😂😂😂,weytin you dey try tell us,make we just yaaah😂
2024-10-31 13:29:51
13
🫧🫧🔐👑❤️🩹 :
Person wen don dey see am already 😂💔
2024-10-31 17:10:08
3
Vicky Vickey :
move on no be say nothing go do am, if e dey do them, them dey pretend say all is well moving fine... talking from experience bro... e go do am well well but you no go no n'a de difference
2024-10-31 19:01:10
8
✨martins🥀💫 :
Noting de happen for future
2024-10-31 15:16:04
6
Õmã Çhî :
something go do am in my case o 😂
2024-11-03 19:44:26
4
Alexandra 👑 :
Na why me go dey cook pepper soup for who do me bad 😂
2024-10-31 17:16:40
7
Anny_Kyrian🫧💕 :
Ajeh ! If you no pay back tht moment forget it nothing go happen to that person oo hunger self don de catch karma 😂
2024-10-31 13:55:21
11
Adenike👑 :
No be Nollywood my brother 😂
2024-10-31 13:43:54
8
Isabelle Albert💕 :
Na why I go do my own back!!!!!!
2024-11-02 11:01:45
3
semzy_Rajah :
😂😂😂This one no be meme ooh😂😂
2024-10-31 13:33:51
7
Vickstar💖 :
Are you eating gum with banana?🤲😂😂
2024-11-01 04:09:41
3
Cupcake 🥹❤️ :
Na y i b cheerful giver of pepper soup 😂😂
2024-10-31 23:28:42
3
To see more videos from user @_badboywilly, please go to the Tikwm
homepage.